But I no do anything wrong na #funny #lagos #nigeria

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Phoebe, na Soso wey no gree for anybody na em you go dey try 😂😂😂

ezenduchibuzo
Автор

I love Soso in a calm say she dey instigate vawulence 😂😂😅😅 Phoebe don jam egungun now she have entered express 😂

MrSung
Автор

Na the calmness of the girl for me.she first drop the container 😂😂😂😂

henryade
Автор

😂😂😂😂Soso and Phoebe, 2 clowns, 2 Yabaleft celebs, 2 beauties

larougedee
Автор

Is the look on the face of the water seller for me??? 😂

beckyabbey
Автор

This girl is excellent in acting African Plays .

williejinnahkosseh
Автор

She no even carry phone for transfer oo chai wahala 😅😅😅

Ipeterdrums
Автор

I like the seriousness on her face when she asked "for how much" 😅.

inemokpon
Автор

The way Phoebe Waka show say wahala go dey😂😂😂😂😂😂😂😂😂Transfer for #20

ChinweOfoegbu-hd
Автор

The way she take call the girl en😂😂😂😂😂

berthany
Автор

😂😂😂😂😂, 😂😂You too dey look for trouble, she for pour the left over on your head.

michealjegede
Автор

Wetin Dem dey knack for background abeg.. abi na only me the hear that soundtrack 😂

nsikaksampson
Автор

Pure water girl fine pass Phoebe self 😂😂

busaoriade
Автор

Omo this girl dey make person laugh 😂😂😂

maxwellokwudili
Автор

😂😂😂😂😂 the collaboration we never knew we needed 😂

Unghetto_Mannie
Автор

You both are absolutely beautiful and gorgeous too beautiful African QUEENS too ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤

aronhardy
Автор

Phoebe you dey mad😂😂...soso nearly laph 😂😂😂

emekajohn
Автор

🤣🤣🤣🤣this Phoebe don turn rascal. I’ll like to see her in action some day

Bunduism
Автор

The blooper for this skit was really funny 😅😅

wysefavor
Автор

You don see who dey craze pass you abi 😂😂😂😂😂

KingsleyWilliams-co
visit shbcf.ru