filmov
tv
Naija Government Don Launch Sexual Offender Register
Показать описание
Naija federal government launch dia first national sexual offenders register on Monday – wen e be wan database of those pepo wen dem convict for sexual gbege since 2015 for Africa most populous nation.
The record go readi for online to help the public, state bodies and police conduct background checks and identify repeat offenders.
Julie Okah-Donli, oga kpatakpata of , National Agency for the Prohibition of Trafficking in Persons tell the press say the public fit access the register and know those pepo wen dem rape, and those wen dem dey sleep with small pikin dem.
He say the register dey promote the name and shame policy.