FALZ X FLAVOUR X ODUMODU BLVCK - NDI IKE #shorts

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

😂😂😂😂😂 can't imagine not being a Nigerian. God thank you oh for making me a naija.

judyareal
Автор

Wetin person do Nigerians?? 🤦🏿‍♀️🤦🏿‍♀️🤣🤣🤣 na politicians dey divide us

tinohlion
Автор

Falz, Tao must be in the official video of NDI IKE if you ever do one

rlmobile
Автор

My mentor no dey disappoint ❤😂😂😂😂❤ legend Leave longer

samcool
Автор

Taaoma weldon oooo... beautiful concept 😊😊😊❤❤❤

bishopdestiny
Автор

Taaoma no go kill me with laughter😂😂😂, this song is on repeat, favour, falz their rap dey sweet my brain✅✅✅✅🆒🆒🆒🆒😍😍😍😍

twinkle.-
Автор

I must be a Nigerian my next world because despite all our sufferings we still remains the giant of Africa 🌍

MarianDavid-
Автор

Gbam, na real video we dey wait for now...O ma nice gan, oma "jim jim."

OgefashTV
Автор

This girl no get sense.... Why she dey greet the nyash 😂

gistextra
Автор

Wow😅😅😅 dis is extremely dobe I give it to u babe ajehhhh

gennesisexodus
Автор

Wait ooo is that naira you are in trouble 😂😂😂

aminatadrameh
Автор

If you watch it more than once hit the like button 😂😂😂😂😂❤❤❤❤ ndi ike, tank god am a Nigeria

AmandaBakwuye