Simi - Borrow Me Your Baby feat. Falz (Official Video)

preview_player
Показать описание


Follow Simi:

Lyrics:

Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala
He asking lover

Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

Killi me killi me softly
I give you warning why you too dey call me You say you want me but ko really funny
You get money and my baby sef get money o No no no no no
Sanda Lilly
Small thing you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking lover

Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

FALZ
Hello, ko gbe now
He’s not picking the line
Why is he not picking the line

Hello, hello brother Ade
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, pls brother no talk am
Don’t bother, no it’s not that I wan chop
I’m just feeling peckish, just a lil fetish
I no disrespect pls, I go use my senses
We go run am well on the low me sef I know
No be wetin person dey talk for mega phone
No be fight, I just wan borrow your partner
Just a night, if we can reopen that chapter
I no come be capper, I no add ajasa
I don’t like to tamper, I no need to..
Wo leave talk, you no see the chemistry
She’s my first love, mo de miss e terribly

Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
Borrow borrow borrow borrow
Borrow me your baby o

#simi #falz #BMYB #LostandFound #Borrowmeyourbaby
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Making this video with Falz was such a fun, goofy time. I hope you all have as much of a blast watching it as we did making it 🩵.
Let me know your thoughts about the video 😊

Simi
Автор

I'm from Zimbabwe & I love Nigerian music but none of my comment has been liked under any Nigeria song. so today pls show me some love oya 😂

bajo-jb
Автор

If you know you’ve waited long enough for Simi and Falz collaboration hit the like button🥰🥰❤️❤️

danielmayomi
Автор

The way Falz mixes drama, art, poetry and humour all in one is extraordinary and exceptional talent😂

raphaeluchechukwu
Автор

I love the friendship between falz, AG and Simi. True friendship is everything

Fanxcel
Автор

Lmao 🤣 this is the funniest music video of all times, I can't believe that after chemistry in 2016 and soldier that falz is still fighting for simi love😂

sussanuzoigwe
Автор

falz have suffered in the hands of simi from chemistry to solider and now to borrow. chai 😂

adewaledamilola
Автор

The fact that it was actually her husband on the call😅😅this is genius

ebweaekokaewane
Автор

This is what we call music video ❤❤❤the music matches the video
No unnecessary bumbum or dance

cephaseco
Автор

"You no see the Chemistry, she is my first love and mo de miss e terribly."
Fav line!!!

Thomas.Makinwa
Автор

If you misss this combo between this 2
Gathers here😭🙌🏾

sofafaith
Автор

This man actually asked AG baby for his baby, the audacity of men 😂😂😂
Great song and video
Love from Zambia 🇿🇲

Rona_actually
Автор

Ahh uncle AG was just patiently waiting for him to finish ranting and give the phone back to simi 😂😂😂😂
Just love the maturity of this trio ❤❤❤❤❤

confidenceankle
Автор

Do you agree, Falz and Simi always have the best Collaboration in Nigeria Music

pasho
Автор

It’s how AG was actually on the call for me felt like I was watching a movie for a sec 😂❤.

monilola_a
Автор

Flashbacks of 'Soldier' 😍. Simi X Falz is always a banger!!

derickdeci
Автор

To think that AG Baby was the actual person in that call😂

myrrhemenyi
Автор

So no one’s going to talk about her simple hairstyle and natural beauty?

MeeraHaidar
Автор

Simi get that proper Hindi Bollywood voice. Very unique and undiluted. ❤

victorazamesu
Автор

When mature mind are 🫡playing… they show respect

ThomasOvieDaniel
visit shbcf.ru