Joeboy - Focus (Lyric Visualizer)

preview_player
Показать описание
Joeboy continues his ascent with his debut album, "Somewhere Between Beauty & Magic", a celebration of love in its myriad forms. “Working on this project was life changing — I met a version of myself I never knew before,” JOEBOY says of the project, recorded over the last year with a team of producers including such notables as Dëra, BeatsbyKO, Killertunes and E Kelly. “The plan was to come up with a title that best describes love, without actually using the word love, hence Somewhere Between Beauty & Magic. Because love is a perfect blend of beauty and magic.”

Lyrics

Oo no no ye ye ye

Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah

To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no

So you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy ye

To like person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Connect with Joeboy:

#Joeboy #Focus #SBBM
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Swear you helped me out of a depression after a breakup your up beats kept my spirit up
Trinidad in the building 🇹🇹
Love you 💕

angellucillio
Автор

This one touch my soul sha😭😭😭😭😭🇸🇱🇸🇱🇸🇱🔥🔥🔥♥♥♥♥

Melanin_Dija
Автор

Good music knows no language, the vibe always speak volumes.
#Africaconfirms

SoloRankings
Автор

He's a legend already yet he's only starting

CXO-zkvp
Автор

Best song in the album
You kill it man

steveng.salufu
Автор

Joe boy Pon Deck !! Legend of the game

khalidshittu
Автор

Been on repeat since yesterday!!!! Mad vibe joelay making me proud🥰

serikiabimbola
Автор

I have been driven so crazy by this amazing song of joeboy.. it has been on repeat all and it superbly gives me the energy of my own self feeling or a great positivity to work through any tasks of the day. ❤️👍

Temptedtotry
Автор

MUCH LOVE FROM THE ISLANDS OF FIJI❤️🇫🇯💪

raindeyunfortunately
Автор

one of my favorite artist best album likes for joeboy 🎊🎊🎊🎊

i.t.s._dennoh
Автор

Beautiful song. The whole album is dope! This guy is really talented. Shout out to the musics producers!

mokaLARE
Автор

My favorite singer never disappoints me 😍😘🤑🤑

mwaminiramsey
Автор

My waiting for this album was worth it🥰🔥

musinjebrown
Автор

Mogbe....this Album worth waiting for🙌🙌🙌

labraplayaz
Автор

This is amazing Joe your head they the game ❤️💡

Peggy
Автор

Mr Boy is back again with another banger!!! 😊

vidallwai
Автор

YESSS!! i was just craving a Joeboy Love song binge and I found this <3 <3<3

mwanawezimbabwe
Автор

This one touched my innermost soul ❤️❤️🙌.

ash.kolala
Автор

Thank you for this Big Blessing of an album 🌟💞♥️it's going to be my daily reminder to shine!! #SBBM 🌟❤️To the world!

jolletsanyu
Автор

My favorite African Artist. You never disappoint. Keep flying bruv!!! The sky is your limit!!🙌🏿🙌🏿😊❤️

mohamedjabbie