Joeboy - Focus (Official Video)

preview_player
Показать описание
Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic.

Lyrics

Oo no no ye ye ye

Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti moti moti
Moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah

To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no

So you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy ye

To like person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Connect with Joeboy:

#Joeboy​ #Focus​ #SBBM
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

I'm addicted to this song. I'm leaving this comment here so that whenever someone like it, I will come back again

elizabethagyeiwaa
Автор

Joeboy dun went in soo hard on this right here,
Joeboy is da GOAT! Im so glad he found 💖 a u t h e n t I c v i e w s 💖 to have his career take off

Sophia_Luna
Автор

Why Nigerian don't gives me a like even 10😭😭 from🇨🇩🇨🇩

jarmullerbwoy
Автор

Kenyans🇰🇪 let's gather our love here for JoeBoy

jeremymunene
Автор

It’s only Nigeria that produces real vibe🔥🔥🔥🥺🥺

lilpetal
Автор

I'm Haitian but l'm feel African for life

dorceeldjango
Автор

Joe boy Die hard fans from East Africa let's focus here👇🇹🇿🇰🇪🇷🇼🇧🇮🇺🇬

dutchsafari
Автор

I'm from Europe, but African music hits different 🌎🔥

BeatsbySV
Автор

I'm a Liberian, but I got mad love for Nigerians music....Focus!

siafagray
Автор

I am from Mongolia🇲🇳Asia. Nigerian music industry is adding colors to the world. Life would be boring without afro music beat. Africans in general add vibe and uniqueness to human's life. Big ❤️love to Naija music from 🇲🇳.

Panda-ltxj
Автор

if you're african and focused please confirm right here

dexlife
Автор

600 years of blessing for anyone who likes this with faith 🙏🏾💜

joeblue
Автор

As a Zimbabwean, i now need to agree that Nigerian Producers are the best on this

munhumushona
Автор

I love nigerian songs they have talent for real am a Kenyan

denismulutu
Автор

I am from in Zambia 🇿🇲🇿🇲 I am proud of Nigerian song's

zedteknomiles
Автор

Joeboy! "Straight to the point, make we no waste our time" A very important line

innocentchuks
Автор

🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲my fellow cameroonians show some love.

ninaayuk
Автор

I like the message and visuals as well.Joeboy is doing exemplary well.I love the Album🇰🇪

cynthiawambui
Автор

This song hits different when you single
Deadlift workout music right here a u t h e n t I c v i e w s dun took Joeboy oFf 2 da big leagues and fo dat I will always be super grate

Elizajohn
Автор

That moti moti part thou..😍

Where's my Nigerian boyfriend?babe I'm here already❤

monalisachiwambo