DJ Neptune x Joeboy - MuMu (Official Video)

preview_player
Показать описание
“MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries.

This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.

MuMu Official Video Directed by - Pink Films

Lyrics

Greatness!!!
Sig
Signal
Pon deck
DJ Neptune, Hit me

Oya romance me
Feed me till I belle full
Mo ni ko fa mo mi
I’m your man and I’m your boo
Order bills on me
Because the pocket heavy too
And I must shine my thirty-two when I see you

Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka

You self know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give o
Come and chop my cake oo
Odo nothing to you
Nobody do reach you
Oya give me small
No dey denge pose ahh eh

Critically, nobody fit do you like me
Babe oya sit down pon it pon it
Whine to the bass make you injure me
Go in go in go in
Na pop we dey pop we go get limit
Babe you can sit down on my face
I go give you time that you gave me

Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka

Greatness!!!
DJ Neptune
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck, Joe Joe
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds Of Neptune

Connect with DJ Neptune
Twitter: / deejayneptune
Facebook: / deejayneptune
Instagram: / deejayneptune
Soundcloud: / deejayneptune
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

ENJOY THE MOVIE "MUMU" BY DJ NEPTUNE & JOEBOY AND PLEASE DO NOT FORGET TO SHARE TO YOUR SOCIALS AND SUBSCRIBE TO MY CHANNEL. THANK YOU IN ADVANCE

DJNeptuneTV
Автор

i really love this song with all my heart❤❤

NdongPriscasah
Автор

Nigerians are driving me crazy with beautiful musics 💘🥰💕 🙌🏼🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

God bless Nigeria 🇳🇬💕💘

classicworldtv
Автор

Joeboy is underrated father lord please make this man bigger amen ❤

Tonysstudioo
Автор

Every time I see any song with the name Joeboy in it I always smile because he is an amazing vocalist and lyricist. Much love from Kenya 🇰🇪🙌

em_vee_josh
Автор

Joeboy is like Christmas colourful lights that nhiga na beast catch am here tomorrow you hear another type .... My biggest inspiration @joeboy🫶

Dashbod
Автор

Nigeria pigin English need to be study in all colleges & universities all over the world. 🇳🇬❤️🇳🇬😊

ibrocity
Автор

DJ Neptune and Joeboy have great music chemistry

janeviveorie
Автор

The song gave me one kind elevation like make break the screen and join the master piece, Mr.p you delivered as usual so does Stoneboy, his Jamaican touch was good enough.the refix is10/10% 100/100%

NKOentertainmentzone
Автор

I am very very addicted to this song
U can relate to it for those of us who have been mistakenly for a fool(mumu)
Nice lyrics 🙏🙏❤️❤️

julietugo
Автор

DJ Neptune n joeboy never goes wrong😊😊😊❤

zuwahnancy
Автор

Kenyans love joeboy Soo much.... welcome back in Nairobi

bambili
Автор

I love being Nigerian. Our music hits like no other. BADDEST 🔥🔥🔥🔥

DellasDolly
Автор

This was my top song for 2023 on Spotify. I heard it in the background of a reel or TikTok video and it was an instant fave. It has such a jovial, carefree, heartwarming feel to it that makes you move. It is Afrobeats at it's finest. There's like a refined nod to the "beginning" and "nobody" sound. Joeboy's talent is unreal and him and DJ Neptune have created magic once again.

udehharrision
Автор

Can’t stop listening to this song 😭😭🤣🤣🤣 omo I Dey reply it 100 times, had to send this song to my sis and she was like( damn I have been repeating this song) ‘’🤣🤣 love u guys ❤️❤️

Oreerik
Автор

❤ This song deserves a stand innovation... The energy and vibe is mind-blowing

Mibzel
Автор

Once i watched on MTV base and i got hooked, like how come it didn't trend in 2023? This js June 2023 and this song has been on repeat, because it's so dope. Well done Joeboy and DJ Neptune🎉

joycenwachukwu
Автор

Joeboy your swag and everything is giving na so boy get for be romantic

WanjoShafaitu
Автор

Neptune brother 4rm anada mother, u know blood 🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

MujyarugambaVincent
Автор

This jam dey sweetbme to cry joe boy may god bless you keep you

S-BOYYofficiel
join shbcf.ru