Joeboy ft. Qing Madi - Adenuga [Official Music Video]

preview_player
Показать описание
The official music video for "Adenuga" by Joeboy ft. Qing Madi

Connect with Joeboy:

#joeboy
Joeboy ft. Qing Madi - Adenuga (Lyrics)

See my love e Dey speak in foreign languages
And your lingua na money
But I need a little packaging
You fine
I’m thanking jah you’re mine
Je M'appelle I’m your man
She’s got the perfect smile

Girl you deadly you deadly
Just imagine
Hard guy like me falling
Mo ma be si I’m ready
This your loving I’m getting
Dey gimme energy

I’ll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat Dey sup
Wat Dey sup
If ma love Dey enough o

Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a uber
Come and chop all my kaluba
Me I Dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Who be competition o

Sey me i go fight the fight because I get am for body
I get liver for you my baby ah
Cancel all the girl wey dey
Cuz when I enter you go see
Have you met a girl like me
Shey you no dey look my eye
Only give you peace of mind
I’ll give you peace of mind mind
No dey worry boy its alright
Do you wanna be on my head
Nobody come in our way
My darling you know i get you for mind

I’ll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat Dey sup
Wat Dey sup
If ma love Dey enough o

Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a uber
Come and chop all my kaluba
Me I Dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Nigerians have something special, it's not possible to be so full of talent 😭 ❤️🇳🇬

fid
Автор

This new Qing Madi is everything, The lines she brings to the table is just unmatchable, I always wonder how she comes up with these flows .. Nobody could have done it better than Joeboy here too❤❤

emmanueldedon
Автор

600 years of blessings to anyone who likes this comment with faith 🙏

Big_Kelz
Автор

American🇺🇸, Nigerians🇳🇬, South Africans 🇿🇦, Tanzanians🇹🇿, burundians🇧🇮, Rwandans 🇷🇼, kenyans🇰🇪, ugandans🇺🇬, Zimbabweans🇿🇼, Canada🇨🇦, ghananians🇬🇭, cameroonians🇨🇲, togonians🇹🇬, Congolese🇨🇩, my wicked landlord and I approve this song as our unite anthem

Freddymedia-pd
Автор

Nigeria has a lot of Talented artists ❤

victorysamuel
Автор

Joeboy deserves more than he's getting, always working hard, consistently drop hits! Never had big money spending backups like his peers did, has always been and still delivering regardless... ❤❤❤❤❤

thevgbd
Автор

No one is talking about my girl Jemima💝

Lizzy-lwrf
Автор

Qing Madi did her thing, her voice is heavenly❤‍🔥❤‍🔥

amandamatashu
Автор

Who also thinks Joeboy is underrated in Nigeria but he is one of the best talent from Africa 🎉😊

joshuaobeng
Автор

I literally listen to this song everyday…Love from Ghana 🇬🇭

Sameoldrein
Автор

Like if you’re proud of Nigerian musicians 🇳🇬🇳🇬🇳🇬

zonagee
Автор

The vocals🥺❤️the beat, the lyrics ahh i love this song, i love madi n joeboy, i looove Nigeria from Zambia 🇿🇲👏👏💯

naomisamwangala
Автор

Joeboy if you are reading this, this is the you we enjoy o. Don't change too much just give us hits like this. It is 100%. Very beautiful.

cyrealhot
Автор

This pidgin English countries Cameroon, Sierra Leone, Nigeria and Ghana 🇨🇲 🇸🇱 🇳🇬 🇬🇭 give me likes

NjeyugheOfembe
Автор

I love your songs Nigerians people big love from Sudan 🇸🇩 ❤ 💕 😍

Osdembele-txkw
Автор

Every time a person puts a like I'll come back to listen to this superb song 🥰🔥✅

varacinqofficiel
Автор

To be honest Nigeria has the most talented musicians in Africa

Shpetrus
Автор

Pon deezy 🧡
cheers to all Zimbabweans vibing to this jam🔥🔥🔥

laystarr
Автор

Came here for Qing Madi. ❤❤❤, Love from Ghana 🇬🇭

mickydeundisputed
Автор

Every time someone likes me I come back and listen to this great song again. 😊❤

Mr.HitsOfficiel