Burna Boy, Don Jazzy - Question (LYRICS)

preview_player
Показать описание
Burna Boy - "Question" ft. Don Jazzy Official Music Video:

Burna Boy - "Question" ft. Don Jazzy Lyrics:
Don Jazzy again
Its Don Jazzy again
Its Don Jazzy O Don Jazzy
Just for the record, Just for the record.
If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup
Oya kuro n be yen na
Paso o play n’be yen mo o
E go do you one kind
Ma gbe fun e one time
Omo to ba mess up

Anything you wish me
That be your portion
Bad mind no dey work oh
Man no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the Grace of God
Insha Allah we dey move am

Question but they no geti answer (x5)

Bassa bassa Lugbedum
You dey cause kasala when you dey move
See green light when i look at you
Last time i take picture with you
That my cassava wey you dey look
Be like say i no see wetin you do
When we go kerewa like Zule zoo
Nkan to wun won ni ki won san o
Anything you wish me
That be your portion
Bad mind no dey work oh
Man no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the Grace of God
Insha Allah we dey move am

Question but they no geti answer (x5)

Don jazzy
I hear say you rugged
Question but they no geti answer
Wey your baby ooh
Question but they no geti answer
When you go win grammy
Question but they no geti answer
Just for the record, Just for the record.
If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup

Follow Burna Boy

Subscribe for the best lyrics videos and best music from your favorite artists.

Lyrics On Lock brings you the hottest songs in R&B and Hip-Hop. Sing along with your favorite tracks from Gucci Mane, Kodak Black, Meek Mill, A Boogie WIth Da Hoodie, Trey Songz and More!

#burnaboy #donjazzy #question #lyrics
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Même si certaines paroles de cette chanson m'échappent, car elles ne sont pas en anglais, je trouve cette chanson vraiment exceptionnelle. L'instrumentation est superbe et le message est en grande partie très bien transmis. L'intervention de Don Jazzy à la fin de la chanson est la cerise sur le gâteau. Félicitations Burna Boy ! Tu es un véritable ambassadeur pour nous tous.... Amour ❤ du Malawi 🇲🇼

harveybanda
Автор

Never missing… Burna for President 🫡🫶🏽🇺🇸

texashouston
Автор

I'm jamaican but afrobeats is life!!!!
I don't always understand the lyrics by just listening so I check lyrics😂😂 especially with burna most times if u hear the rubbish I'm singing😂😂😂😂 I laugh at myself. I love Burna

mariadonegal
Автор

"He is basically saying there are many questions that don't have answers and whatever bad a person wishes anyone,   they would get the repercussion.He also says he moves by the grace of God and even if enemies eat all the tomatoes they can't ketchup(catchup)." Love it 🤩🤩🤩

Ladybirdtaj
Автор

Burner boy nuh normal a blood claat…
Another tuff tuff song…

riisecombat
Автор

From the Caribbean island Of St.kitts and Nevis 🇰🇳🇰🇳🇰🇳🇰🇳🇰🇳🇰🇳🇰🇳 Bless You Bro love it.. God Bless U Mughty Man💪🏽💪🏽🕺🏽🕺🏽🕺🏽

watchnoface_
Автор

Oluwaburna the fucking legend. Thanks for the lyrics

abbyoba
Автор

Anything You Wish Me
That Be Your Portion BAD Mind No deal Work OH
Man No BE God O

mystykalmn
Автор

Nous sommes aujourd'hui 03 septembre 2024 j'écoute toujours.
À tous ceux qui verront ce commentaire en 2094 c'est à dire dans 70 ans, priez pour le repos de nos âmes

syamedkaledtraore
Автор

Do you saturate the high end or EQ it before posting it here, sounds very crisp, even than the original

kingmaderje
Автор

Does anyone else searched for this version because of the loud sound in the official video version?

czarekiller
Автор

bruh your audio quality is the best on youtube hands down

lexluther
Автор

Wen you go win Grammy? You missed that part

hoffyman
Автор

Took me a while to catch the wordplay "make dem chop all tomato, dem no go ketchup"

TKOJOJO
Автор

teacher: can you give an example of a punchline?
BurnaBoy: If they like make them chop all the tomato dem no go ketchup (catch up)

abdirahmanmohamed