Burna Boy - Question feat. Don Jazzy [Official Music Video]

preview_player
Показать описание
Burna Boy - Question feat. Don Jazzy [Official Music Video]

Love, Damini:

Follow Burna Boy

Listen to Burna Boy

LYRICS
Don Jazzy again
Its Don Jazzy again
Its Don Jazzy O Don Jazzy
Just for the record, Just for the record.
If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup
Oya kuro n be yen na
Paso o play n’be yen mo o
E go do you one kind
Ma gbe fun e one time
Omo to ba mess up

Chorus
Anything you wish me
That be your portion
Bad mind no dey work oh
Man no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the Grace of God
Insha Allah we dey move am
Question but they no geti answer (x5)
Bassa bassa Lugbedum
You dey cause kasala when you dey move
See green light when i look at you
Last time i take picture with you
That my cassava wey you dey look
Be like say i no see wetin you do
When we go kerewa like Zule zoo
Nkan to wun won ni ki won san o
Anything you wish me
That be your portion
Bad mind no dey work oh
Man no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the Grace of God
Insha Allah we dey move am
Question but they no geti answer (x5)

Don jazzy
I hear say you rugged
Question but they no geti answer
Wey your baby ooh
Question but they no geti answer
When you go win grammy
Question but they no geti answer
Just for the record, Just for the record.
If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup

The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.

#BurnaBoy #Question #DonJazzy
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen

DJSPARKVEVOs
Автор

Future billionaires and Burna Boy fans, mark your register here

Rdebo_
Автор

Burna Boy never disappoints. African Giant

africaninsider
Автор

Burna has a very addicting smile, wow 🥰

ReeceLing
Автор

I wanted don jazzy's part longer😭😭😭missed his voice so much.

kominooma
Автор

Burnaboy's music gives me the courage while living with sicklecell sickness. He's a legend.

Stoney_Tv-dy
Автор

Seeing him with children and how happy they are warms my heart.

sheminence
Автор

I've never seen Burna Boy smile as much as he did when the kids ran to him.. What a priceless moment 😫😫😫😓😓💓💓

maureenlukhele
Автор

His genuine smile, interest and conversation with the kids is so heartwarming!

CarolyneNaomi
Автор

Burna's smile with the kids is Everything ❤️

gwizaowenandy
Автор

Are we not going to talk about how gorgeous his smile is?

marydaisy
Автор

The smiles on the kids faces are almost as bright as Burna’s iconic smile. Stalking concert tickets for NY right now❤️

michellebelle
Автор

Burna is a vocal percussionist. His cadence is absolutely brilliant.

ndombologique
Автор

The smiles on these kids faces, on Burna's face. Very captivating and heart warming. 🖤

ksharonnie
Автор

Burna's smile with the kids is everything. Good music

badgirltity
Автор

Burna boy looks so fine, happy and clean. He’s so refreshed. I love Burna

adaolisa
Автор

When you are true to yourself, when you don't conform....you will remain the best and stand out. I love you burna 🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦

kagisomatlala
Автор

I love this man, he never fails to impress both visually and lyrically.

fefe
Автор

He deserves Grammy awards again our African giant

jerryjr
Автор

Nigerian artists be giving us too many hits ! Big tune on repeat!

timiodusanya