BIG FLEX AGAIN - DARK WORLD ( video lyrics )

preview_player
Показать описание
BIG FLEX AGAIN - DARK WORLD ( video lyrics )

Yeah
Big Flex Again

Hmmm

Feelings from the darkness world
Hustle dan mix with blood oh
Weti man no go see
est-ce-que la vie est dur
Hmm

Anything weh you do oh
Know say the end just dey come
So be ready just for feel
pain again

Candle get ie own time for burn
Light get ie own time for shine

Weti witch man Dey do am for daytime
Hmm hmmm
Me sef I no know

Darkness will never work with light
Na so we Dey burn am for night
we be struggle make darkness Dey waka with light
Na so we sweat oh

Ie be strong and ie be strong ohh
Na so we be struggle we win

See as the man Dey hold lapi for night
Dey work zero to zero for pay bills

Ie Dey complicate
When you are thinking about thinks
Weh you no know
How ie be starting

Hmmm hmm
Tell me
How you go do

Yeah

How many people be come
Stay for my house lek na friends oh
Making their plans to run 🏃🏾‍♂️
When money enter you see
As dem change oh

Telling me boys are hot
Boy dem di spend all their time oh
See as the clock Dey turn
Bar-head Dey show
Me sef a Dan dey shame oh

How many people be Dey
Stand on your side when you down oh
I mean those times in pains
Time weh the thing be dey hot
On your side oh

Weh no man no be dey
Weh no man no be see you

I guest you felt that pain
You felt that heat
You feelam inside you

Ie Dey lek say
Me sef a go start to change o
If darkness want take all we
Then all we go turn be na dark oh

If I no do light again
Who go ask me

Why a no do good again
Why a no do good again
Hmmm hmmm

Them turn you to fool o
When you Dey help dem
Dey laugh o

No man no even know
How you be suffer before you reach here
All the stress you be go through
All the suffer you be see oh

No man be Dey oh

You sef be hold cry
You see no help o

You see when your mami oh
And papa go die
You go know oh

If Trouble no came for front
ie go came for back oh

Kind kind things weh I do
Kind kind place weh I join
Me sef no fit to count again
Again

Yeah

How many people be come
Stay for my house lek na friends oh
Making their plans to run
When money enter you see
As dem change oh

Telling me boys are hot
Boy dem di spend all their time oh
See as the clock Dey turn
Bar-head Dey show
Me sef a Dan dey shame oh

How many people be Dey
Stand on your side when you down oh
I mean those times in pains
Time weh the things
be dey hot
On your side oh

Weh no man no be dey
Weh no man no be see you

I guest you felt that pain
You felt that heat
You feelam inside you

#bigflexagain #bfaworld #darkworld #cameroon
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

After listening carefully to few of big flx songs I see the power house of natural inspiration inside of him... his gonna do more in days ahead.. this cool man you are fabulous 👌

atangasixtus
Автор

My Next Favourite in Camair after Jovi
Your art is so pure
I go really want meet you some day grand 😊

finleyyannick
Автор

We be dey here when BFA set course then take off 🚀

cyrilduvall
Автор

I feel like keeping this for me alone and enjoy it without anyone. This is crazy BFA world for life 💯💯💯💯💯💯💯 Big flex again again again again again again again again again 🔥🔥

BicPhlex
Автор

Ure arts and gestures di keep me. One love

skiezyayenkea
Автор

There is too much stamina round here, someone would agree with me his got something in🔥 🎶 🖤💯 🐢💯🐢🐾🐢

sharonloreen
Автор

For me this is the 237 best male artist 237 we keep the code style so unique ❤

popchi
Автор

Bros u Sabi na this kind music person fit sing blow for another country

Better thing no de hide

joelbreezecomedy
Автор

Bro
Just livam
Na my first time to listen ya track
Massa
You over bad grand

diilateh