The Haircut 😂💔

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Sometimes I wonder how this guy take dey sleep 😂😂😂

Kingsleyworld
Автор

Small fresh wey my guy fresh 😈 don dey rush am😂

Izzycut_IC
Автор

😂😂
New year new ghost
This man never disappoints, its Kasongo era😂😂😂 let's like while we enjoy it😂

Its-
Автор

😂😂😂😂it's Kasongo for Kenya 🇰🇪 to Nigeria 🇳🇬 😂😂😂😂😂
Kasongo yeyeeee😂❤❤❤

aminasiad
Автор

You sef dey feel yourself for bush... You dey do fine boy when you know you have ghost problem 😂

damilareshiji
Автор

The ghost was also checking his new hairstyle 😂😂😂 I think...

Stephanie-wt
Автор

Na that kiss put you for trouble 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

IjegeBlessing
Автор

I knew it wasn't gonna end well for him 😅😂😂

mr_adventure_
Автор

Nobody is talking about your videos that reach 100 videos on your YouTube channel! Congratulations boss

MichaelAmos-hivl
Автор

The kiss blowing from that ojuju calabar too funny. 😂😂😂😂😂....o boy, your ojuju stories na die😂😂😂

PreyeAnjorin
Автор

Kasongoooyeeye
So our pastors song has reached nigeria

proseuchepara
Автор

Even ghost dey like ur new look🥰 you're really looking so handsome, well done bro😂❤

IsaacOsei-ftwh
Автор

Na dream you dey dream?... How come you dey run but you no dey move 😂.Na for only dream e dey happen.

kelvinadah
Автор

U for say I am a chosen who are you 😂😂😂

DANIEL-fineboy
Автор

Huyu jamaa kila siku ni yeye na vibwengo tu😂😂😂

UstinaMayemba
Автор

And you still dey do video 😂😂😂
You never serious 😂😂😂

EzealiJoshua
Автор

U see missing rib when smile for u
U dey run 😂😂🧐

DeleOdior
Автор

I swear..this is the first video I have watched from you that could not make me sleep for almost 2 nights...e still dey my eyes ooo

ghanahealthsolutions
Автор

Na for inside bush you dey get your own haircut?!😂😂😂

wisdommarvellous
Автор

😂😅😂😂😂😂 lolz 😂 I don laugh deh roll on ground

FaizahAbdulraheem