Juga in Dubai

preview_player
Показать описание
Josh2funny comedy
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Juga, my man! Even in Dubai?🤣🤣 Indeed, God do your own.🙌🏾

isaiahalexanderanderson
Автор

🤣🤣🤣🤣 na there you dey go drink Pito 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣arabanco

Obresedk
Автор

Na workover juga no fit go dubai na media 🤣🤣🤣

yem_swagz
Автор

Juga comot for street come dey give international lie😅😅😅

knowledgeseeker
Автор

🤣🤣🤣 I first shock when Juga happy say him don comot from hood 😂

chuksokafor
Автор

Juga...Media...make believe 🤣🤣🤣
Juga, you be case study🤣🤣🤣

thelightstheatre
Автор

You're a world class comedian.

World class, nothing less

mgs_k
Автор

🤣🤣 supported Josh from day one, man is hilarious. Love from Ghana 🇬🇭

thegreatman
Автор

Even bird wey dey fly no dey happy with you😅😅😅

knowledgeseeker
Автор

When I saw Juga in Dubai I knew instantly that it cannot be true. It can only be media. Make belief!

umoizestanley
Автор

This guy go cause feud between two big nations in a blink of an
‘Na Yoruba guy get am, bolaji Kay wiz khalifa family😂😂😂😂😂’

roll_in_peace
Автор

Juga say Dem mop ground before Dem build dubai😂😂😂😭

courageaibangbee
Автор

Nightmare for afternoon...😂😂😂.. Juga go do big things naw. Dubai na river Jordan..😂😂

erioluwaoluwadiran
Автор

Juga, no gree! 😂😂😂
Yes, no gree. Nothing like street. 😂😂
Especially now wey tap don dey area 😂😂

ezenlt
Автор

Juga dey lie internationally!!!! Which kain wahala be this??? 😂😂😂😂.

tonyatambi
Автор

Did I just hear "Arab and co"? 🙆🏽‍♂️🙆🏽‍♂️🙆🏽‍♂️😂😂😂😂😂😂😁😁😁

ChizzyNdukweN
Автор

bolaji K, 😂😂😂 juga don ment aswear 😀😀

dwealthjossy
Автор

Even the birds no dey happy with Juga....lol....imagine kerosene extract

adeyemoadeonipekun
Автор

Dubai is standing on River Jordan water, mopped water 💦 🤣🤣🤣🤣🤣

Obresedk
Автор

Juga🤣🤣🤣 you and lordlamba suppose do collabo, best combo

osasonasherimi
visit shbcf.ru