Adekunle Gold - It Is What It Is (Official Audio)

preview_player
Показать описание
Adekunle Gold - It Is What It Is

Follow Adekunle Gold:

Lyrics:
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than a pandemic

Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is

Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you

Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Hapa kenya tunakutambua
Irriz wat irriz
🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Drop like ukisonga

davydavy
Автор

"Some people are worse than pandemic" ..love from South Africa🇿🇦🇿🇦

superstart
Автор

Yes ooo. People wey no dey feed you will be the first to air opinion about your life. Thunder fire devil.

danielbukola
Автор

You steal my ears. Big love from Russia 🇷🇺 ❤❤❤❤❤

Alya
Автор

Shame you for public. N come beg you for side, got me 🦅👌🏾

siimohhhbabyrich
Автор

Give him a 💓 if his lyrics are touching...

bricesaah
Автор

Love from Kenya ... This jam made me to eliminate all fake friends in my life ...

martinnjogu
Автор

I felt it when he said that people who don't feed you are always the first to talk about your life

thegreatest
Автор

1:22 I deh pray make you get your own too - that line ehnnn

emmy_kendo
Автор

Wow it got a very Nice message 🔥🔥🔥🔥 if it go cost my peace then I go take my leave. This is so me 🙌🏿🙌🏿 🔥🔥❤️❤️❤️❤️🇺🇬🇺🇬

ritapenda
Автор

I can't stop listening to good music. Keep it up 🙌🏻 🇳🇬 🇳🇮
Greetings from El Salvador, Central America.

luna
Автор

AG🔥🔥🚀🚀🚀keep my distance cause some people are worse than the pandemic

DesEntertainment
Автор

The message from this song makes me repeat it 100 times. Much love from +254 🇰🇪🇰🇪🇰🇪

dancuoludhe
Автор

Guys c'mon this song needs more attention😭....but it is what it is

jessicah
Автор

Tje grass around him is Am i the only on seeing this😍😍🌼

gontsemakhuphula
Автор

Is for my first time and i appreciate so much that song from 🇧🇮🇧🇮 big up bro

henriruhinda
Автор

Much love ❤️ from Cologne👩‍👦💕 🇩🇪 please come to Cologne 🙏 love your song ❤️🌞🍀💖

maxima
Автор

Love it!! I refuse to waste any more of my time and energy on anyone or anything that’s not making me happy. It is what it is!!❤️

shonhayes
Автор

Dis song be fire, greetings from Hong Kong 🇭🇰🇭🇰🇭🇰🇭🇰

chunswae
Автор

If it go cost my peace, I go take my leave.Love from Kenya 🇰🇪🇰🇪🇰🇪

HouseHunting