Rema - Woman (Lyric Video)

preview_player
Показать описание
Stream Rema's Woman:

Lyrics:
Burssbrain
Ozedikus Nwanne
Another banger

I’m in love with plenty women
I no mind marry all of them
E no matter the shape or color
I go make sure say I must collect
I get one wey be my sponsor
I get one wey dey call me honey
One wey dey do me witchy witchy
She dey do like Patience Ozokwor

Wole ka lo
Get in my room make you la tan
Body dey move like a python
Love wey dey give me iron
Wole ka lo
After the room to the parlour
Bend make you pose for my cannon
Love wey dey boost my iron

I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gbo...

Sa koloweko eh (oweko)
Sa koloweko eh (oweko)
Ikebe wamé jar
( jar one jar two jar three)
Sa koloweko eh (oweko)
Sa koloweko eh (oweko)
Ikebe wamé jar
( jar one jar two jar three)

Too many girls in my DM
Uganda to London to Benin
I pray make I no go reply them
Never to be an olobe Oo
Lobe Oo
Kpakoro back to the matter Oo
Since I dey look all your picture Oo
Girl you go finish my data Oo
(Asampeteprokotomakule mstchwww)

Hmm I dey see girls for my explore
Dem many wey me I adore
If they no do no be by force
Plenty wey dey wey go concur
Dey wey go concur
Enter the room gimme your phone
Make dem no go see me for blog

Wole ka lo
Get in my room make you la tan
Body dey move like a python
Love wey dey give me iron
Wole ka lo
After the room to the parlour
Bend make you pose for my cannon
Love wey dey boost my iron

I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran

I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
I too like woman
I too like woman
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran


Sa koloweko eh (oweko)
Sa koloweko eh (oweko)
Ikebe wamé jar
( jar one jar two jar three)
Sa koloweko eh (oweko)
Sa koloweko eh (oweko)
Ikebe wamé jar
( jar one jar two jar three)

(Rema spiritual vibes)

(Cheun)
You see, as a man
I just want to relax and be taken care of
is it too much to ask?

(Woman Woman!)

**** More From Rema *****

Stream Rema's Alien on YouTube:

Stream Rema's Ginger Me on YouTube:

Stream Rema's Beamer on YouTube:

Stream Rema's Beamer on other streaming services:

Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music:


Stream Rema’s Debut EP:

Stream Rema’s Apple Music Essentials:

Stream Rema’s Spotify Essentials:

Follow Rema:

Visit Rema's official website:

#Rema
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

When Rema said "I too like woman" I felt that, my boys felt that my grandad felt that, the whole world felt that

trainwreckxix
Автор

The only one who doesn't lie when he says "another banger"

kirkakyeampong-mensah
Автор

Omg I'm freaking out🔥🔥🔥 ANOTHER BANGER🔥❤️ I LOVE REMA.
Like if you too and if you are before the million.

rimmekb
Автор

I'm spanish and I really like this song !! The truth is that I really like Afro pop songs. They have a very good rhythm and are danceable.

lxuhyu
Автор

Too alll my BLACK WOMEN i love y’all stay beautiful as always 👩🏽👩🏾👩🏿🙏🏽👏🏾🙏🏾

aedurr
Автор

Who else here feel that NINIOLA VIBES I wish you can make a remix with her 😩😍😍

comcastcompanyllc
Автор

I'm from iraq and i Love this song even if my English not perfect, my soul understand music 🎶😍

bluesky
Автор

I played this song in front of my male cat now he's impregnated twelve different female cats

Lordofvenlo
Автор

This hits harder than my mum slippers 🤯❤️

demmya
Автор

Waiting for club to open I can't wait to dance my Ugandan ass off to this song 🤦👌

joanolgakeine
Автор

Me jamming "I too like woman" and I don't even like women like that 🤣

annea
Автор

You have idiots who get 500 million views because they say Gucci Gang, while this piece of art is more ten times that. Love from Albania.

realworldforum
Автор

Anada Banger🔥🔥🔥Rema to dze world🚀🚀🚀likes for Rema♥️

KingoriisTV
Автор

Amapiano 🎹 South Africa 🇿🇦 vibes Naija🇳🇬 style. Africa to the world

FifeAvenue
Автор

I just love this boy and all his songs biggest fan

chisangamalama
Автор

I lost it when Rema alluded to patience ozokwor🤣. He just gained a new fan!

paulsogeke
Автор

Im Moroccan yesss babyy im africaine tooo😌❤

fatimasabbani
Автор

dis song is hot 🔥🔥👌👌all the way from somali🇸🇴🇸🇴🇸🇴

robbyhushpuppy
Автор

I'm Italian...I love this song! One world, one race, one love

francescagalluccio
Автор

Donjazzy:Rema tell me, what do you want in this summer???
Rema: every week na song🔥🔥

will-i-am