Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Official Visualizer]

preview_player
Показать описание
“Jamboree,” the last track recorded for The Evil Genius, finds Mr Eazi firmly settling into the “love section” of the album. Produced by Nigerian beatmaker Yung Willis, it evokes the now-classic ‘pon pon’ sound which defined afrobeats between 2016 and 2018. “The love section takes you through different stages of a relationship,” Mr Eazi says. “‘Jamboree’ takes you through that stage where you will do anything for her. You’re remembering the first time you saw her and told her you wanted to be with her. I’m using ‘Jamboree’ as a pet name, calling her ‘My Jamboree.”

Lyrics

Zagawhat
It’s your boy Eazi (ye)

I remember the day
Wey I dey tell u sey we for dey
U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan

I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan

Oya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

When u dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today
I no go commit adultery oo
That na true
‘cause me I’m with you all the way
That kind cruise

Oya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

Follow Mr Eazi

#MrEaziJamboree #theevilgenius #Tekno
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Zimbabwe Approves!

Afro beats to the world!

nsr_zw
Автор

voice is one in a trillion... Very soulful voice

osasogieasemota
Автор

Tekno u be baba for afro music trust me❤

xvibe
Автор

Watching from Malawi🇲🇼
Deh song a hit now
Make me dey a play againoo

luxurythvbaptist
Автор

Mr Eazy never disappointed all love from Rwanda 🇷🇼 ❤

Djibril_Rwa
Автор

at this point, Eazi is back, better and forever staying in this space

mkaybuz
Автор

I think this is the song.
The outstanding one.
The one everyone is gonna use on TikTok.
Should i start the trend?

beaubatiment
Автор

😂This man cartoon dey always enter i love the song

killervybez
Автор

This is a Hit; I'm putting it on repeat once I download the audio. I love to see my fav guy Tekno on anything

IamJoseph.aka.Alhaji
Автор

This song was well composed and arranged! The vocals are exceptional! 🔥🔥🔥🔥💜 *The first “…fall in love ooh!” is so rusty and raw!!

n.n
Автор

the music video is just sooo out of this world.. bravo..

Retsedy
Автор

All african mr Eazi fan let's gather here❤🔥

zikoin
Автор

Okay now 🎉🎉🎉🎉 the tone Mr Eazi started wiyh and was known gor is coming back little by little. Returning back to originality, sounding you and not everyone sounding the same.

Adannayaa
Автор

Gather here is you love MrEazi music 🎵

WumiSpell
Автор

Arh arh Mr Oluwatosin am in tears listening to this soul driven melody
Thank you much🤧🤧♥

eh-yram
Автор

Zaagadt, good vibes always. Still got vibes 🙌🥂

drewmax
Автор

Chale omor don return plus hit. I've been this guy's fun since I was 10 years. Bankulize

AbdulRazak-rvse
Автор

shout out to your team, this animation is IT !!!!

olalekeoladimeji
Автор

Africa music killing me every second 🔥🔥🔥🔥 from 🇬🇦 ❤❤

shemusacyazuzo
Автор

This song is honestly underrated. What a masterpiece 💯🎉 and a beautiful music video too, not forgetting the bridal price 😂😂😂💔 daylight robbery.


Lots of support from South Africa 🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦🇿🇦

InternationalBTSarmy
visit shbcf.ru