See garri o 🔥. #chefamors

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Nah this garri dey make eyes clear well well. You fit dey see wetin dey the next street

danydeezy
Автор

See as I dey smile for garri 😂😂😂😂😂😂 Cha Nigerians and garri na 5&6😂😂😂😂

ShalomIfeanyi-cbvg
Автор

Chai!!! See garri wey we dey manage for fufu, e don reach your turn you dey waste milk, waste coconut, waste ice cubes, waste groundnut and every thing, damn you 😂😂😂😂😂😂❤

amakaotuadimma
Автор

😂😂😂😂
Omo dis one na real groceries, the type I dey like.

You fit see your future after you drink dis one finish oo 😂😂😂

estyonyi
Автор

Rich man garri especially in dis jagaba era😂😂😂😂

AISHAUSMANNAGOGO
Автор

Hmmn this garri no dey for our getto ooh 😲😲 love ur videos

jibrinhauwa
Автор

The garri wey we dey manage.
Austin come and see your people

awaniiyanuoluwa
Автор

mon dieu je salive ici seulement, 😅😅😅❤

lastgodfather
Автор

# I'll definitely try out this good-looking authentic cereal made by chefamors 😋 well done, chef 👩‍🍳 Amors ❤😊 above all the music the sweet me 😅😂

emmajalloh
Автор

The song is mad😂😂😂 but it looks delicious though

hausaversion
Автор

You see garri and coconut!! It’s on another level

EstyNetworks
Автор

Love 💕 everything except the milk 🥛 and coconut 🥥 flakes that nah too much oooo ❤❤❤

estheroladunjoye
Автор

J'adore
La prochaine fois essayé ça avec du coco légèrement fumé. Le goût de ça est ouuf.😂

marilynhoungbedji
Автор

Modern garri vs Acient garri=authentic garri😂😂😂

latifatdawodu
Автор

What are the ingredients are in the plate

chithra
Автор

Chai! I really wish to try this, But HBP wouldn't let me 😞😞

nikkyliz
Автор

Wait oooo
What did you sprinkle on it?

AfolabiAbdulrahmon
Автор

Hmmnh serious *offload* afterwards... hian

laylaaha