The dog ran

preview_player
Показать описание
The dog ran
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

THE DOG be like "wetin dey worry this one"?😹😹

ephraimokon
Автор

If you know Brainjotter made your day let's gather here

zackkoroma
Автор

At the first swing of the belt, the dog dress go back dey observe from afar. 😂😂

yummiebliss
Автор

The dog be like… my master Dey craze Abi na cruise 😂😂😂😂

charlesdeku
Автор

Madness sweet oooo buh Na waka wey dey inside Na em be De problem😂😂😂😂💔

BiG_BOi_MAYOR
Автор

"Did you transgender your muscle???" I never expected that! 😅

koladejoseph
Автор

If you watch it repeatedly more than twice.... Gather here 😅😅😅

kingjerrydayy
Автор

That dog don dey question you sanity😂😂

adiezennaemeka
Автор

This guy’s comedy is different from others full of wisdom and inspiration 😂😂😂I can’t stop laughing ❤❤❤

KateStephen-yixd
Автор

The dog self know say jotter na warey🤣🤣

godstimeboss
Автор

This guy's comedy is on another level.
🤣🤣

obianujuokeke-sfpg
Автор

"did you transgender your muscles?"
I can't stop laughing 🤣💔
Love from 🇬🇭

augustinemensahoduro
Автор

Na man o! Na man o!! Na man o!! 🤣🤣🤣 That particular place sweet me 🤣🤣🤣

officialdonspido
Автор

This guy dey gimme joy anytime any day. 😂😂

adenikeonwumere
Автор

Dat dog 😂😂😂 be like say Oga dey flog spirits

Carrymedeygo-hj
Автор

Brain man, I love all your skit you are the best man 😅😅😅

omorodionprecious
Автор

The dog say '' oga better dey look me, no go flog me that thing''😅😅😂

ChisomSamuelanaba
Автор

He really got me when the girl shouted na man oh😂😂

miranookpara
Автор

Such an intelligent question. This guy inspires wisdom several times.

ogagaidisi
Автор

Brain jotter Abeg no kill me ooo
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
My God! What a talent!!
I always come to your page anytime I want to laugh and have never regretted it.
Kudos my dear!

nkechinyereokoroafor