Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Offical Audio]

preview_player
Показать описание
Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW!

Lyrics

Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender

I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

I surre I surre, like say na felony o
I don’t care, I don’t care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy

Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell

Follow Mr Eazi

#MrEazi #Simi #LagosToLondon
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Who else liked before even listening? Dope song 😍😍😍

verachukwu
Автор

Simiz voice is so LIKE if u listened to this song more than once

ochama
Автор

Hearing Simi's voice just melted my heart 🙌 😍

fatoukenejaiteh
Автор

Wow wow Mr Eazi is back to Nigeria home sweet home we got your back

anitalink
Автор

Another banger 💃💃... Eazi never disappoints 😍

micahtravels
Автор

Simiz voice is so adorable....am in love with this LIKE if u listened to this song more than once

ochama
Автор

ZAGADAT on but Eazi what kinda drug are you???? this concotion you got me taking i surrender
Lagos to London all the

samanthamasiyandima
Автор

It has been on repeat since yesterday ❣️

Nightrainfallofficial
Автор

Simi no dey fall my hand, as i hear her voice na goosebumps straight...Nice collabo..I surren i surren to yr lovely tone

adelajaadijat
Автор

Mr Eazi and my lady "Simi" on point

Sirrich
Автор

Pheeelz Mr producer... Issa genius... He can produce for different genres of music

youndvickvictor
Автор

simi is the most talented songstress in Africa

terrishvevo
Автор

Catchy hook. Soothing sound. Short song ideal for a less patient generation.

Daye_sparks
Автор

simi's voice gives moi goose bumps

kelvintettehahulu
Автор

zagga dat...from kenya we are following all the way up to london...we love lit

randomeverywhere
Автор

Mob love from Kenya +(254) we surrender to Nigerian Music like you do to ours🙌😛💗

princenewton
Автор

I like it!!! Go Mr. Eazi...Go Simi. :-)

dee
Автор

this song's so catchy x') i've gotten it as an advertisment a few times and now i'm listening to it on repeat hahahahaha

ImSwagish
Автор

If you know you to this more than once just hit like
I surrender 🎆🥇🌠💪

capricornbenard
Автор

Watching You performing your Lagos To London in Tanzania.Amazing. ZagaDat.

bassnar
join shbcf.ru