Omah Lay - soso (Lyrics)

preview_player
Показать описание
Premium lyrics video by dbMusicPlug
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away

Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away

Ahh ahhh
All of the things them talk I no dey hear hear
Try Wetin I do if you no dey fear fear
One mind dey tell me to disappear pear
Soso come and help me o coz
I don pray
Maami
I don break
Commandment
I can’t stay for one place
For Gods sake
Oh my dear
Come take my pain away from me o

Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away

Shibiri shibiri shibiri
They are talking shit shibiri
Water no get enemy
Till you fall for Oshimiri
I poto poto my eyes
Ten shots
High rise
Touch God
I cry
Offshore
Cut my
Dreadlocks

Girlie me I don pray
Maaami
I don break
Commandment
I can’t stay for one place
For Gods sake
My bae
Come and ginger me
Only you dey feel my pains
Give me vitamins wey go take these pains away
Soso ohhh soso soso ohh

Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away

Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Follow us
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Osooso which the short form in Igbo language is soso- which means Hurry up and Take my pains away and Oshimiri - means the Ocean in Igbo language too.. The boy is too creative ❤ and Shibiri Shibiri .. means Backbiting, Gossiping and Trash talking.
Water ain't got enemy till u fall into a deep Ocean.. (Oshimiri )

mathewg
Автор

My goodness, what do you Nigerians put in your music? 🥹❤️❤️❤️🤌such great lyrics.Mad love from Ghana 🇬🇭 ❤

lilianmorgan
Автор

Omay lay is crying for help and people are not reading meaning into what he is singing.
Tell omay lay that even if he had sold his soul to the devil, that God still loves him if can go back to God .like a prodigal son God will receive him. And grant him eternal life in heaven

gloriaemenike
Автор

I can't get over this song.. I play it over and over again

joyiryn
Автор

I'm Haitian I love the music so much I put Shazam on my phone to hear the biggest DJ in the Caribbean play the music in his mixtape #tonymix

LAPAIXRENEL
Автор

Omah can't do away with your music🔥🔥....so touching and spiritual, keep it up from Ghana 🇬🇭🇳🇬

edmundcudjoe
Автор

Water no get enemy till you fall for oshimiri !! 😮😮😮 very deep !! realy you are the best ! peace ! 💪💪💪

vieuxsylla
Автор

Omah i love your music. Its on repeat...from Zambia

ivymusonda
Автор

This jam Mhad!!
My neighbor has this on repeat, I had to Shazam it.

_IceKing
Автор

Omah lay "you don't have disturbance for us" soso Ni ngoma Kali sana 🤸🤸💪

yussuphnassir
Автор

I don play this music more than 100times can't stop listening 🎧 seen three days now omah lay I don't know why this music give me goosebumps all over my body less stress dance slowly wit my (loud)inside🛀🛀🛀I just relax even I can't get off the bathtub now, how I wish all my pain can just wash away ML frm me to u Omay lay🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡🧡

debbiejoy
Автор

Wow, this is awesome, omay lay you are too much, very talented singer, keep it up, I always listen to you music anytime I am on highness like you💌💌💌🤟🤟

braimasuffian
Автор

Great work bro
Keep it up
Sad world we live in
Let all this pains go away 😭 🙏🏾

popo
Автор

He broke the commandments, then we went into depression to the point that he even had s3x with his female therapist. Man went through a lot. And he said, try what I did If you ain't got no fears. So deep. Only omah can tell his stories

lifestyletv
Автор

Oh my gosh I can't stop playing this music
Anytime I listen to this music all my pains vanished
All thanks to you omah lay
Keep it up 😍😍

StellaAkaho-ubln
Автор

Tears flowing from my eyes as I listened to this song, soso .😤😪

mauricekhalil
Автор

Nuff love from Jamaica! 🇯🇲 the music is just too good

roent
Автор

Omah lay make me feel confident in life

peterngugi
Автор

Omah lay's cry for help. Spiritual

johnehizogbe
Автор

Dis song deep once you listen with lyrics

promxyhansom