filmov
tv
OVERWERK - Sense (ft. iKell)
Показать описание
OVERWERK presents his second full-length album, "Vessel"
To share your support, please comment, like, & subscribe :
Lyrics (Yoruba) :
[Verse 1]
Everyman get him problem oh
Everybody suffering differently
Mr man pay my money oh
I no go like make I cause yawa
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
Plenty matter dey for my head oh
Plenty people them dey worry me
Them say them get a gun them go hurt me
T'onba bi won da kon WA me wale
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
[Refrain]
Oga dey tell me nonsense oh
Teacher dey teach me nonsense
I no get time to dey listen
I no get time to dey worry
Political game na nonsense oh
Policing system na nonsense oh
Them they say nonsense
I dey hear nonsense
Me I no go talk make I cover face oh
Me I no go answer if you call me lagbaja
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
[Chorus]
Sele sele sele se se (x6)
Sele sele sele se se se
[Verse 2]
Everybody get craze for head
Police carry gun he dey demo
He com dey think say he get power
He say if them born me well make I talk
I been dey look
I been dey watch
I been dey wait for my time
I go tell them wetin dey my mind
I go show them wetin I fit do
Abi you think
Sey me o gbon ni
Se I be bolo'
Sey I no normal
[Refrain]
Oga dey tell me nonsense oh
Teacher dey teach me nonsense
I no get time to dey listen
I no get time to dey worry
Political game na nonsense oh
Policing system na nonsense oh
Them they say nonsense
I dey hear nonsense
Me I no go talk make I cover face oh
Me I no go answer if you call me lagbaja
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
[Bridge]
Je o ri e kpe
Ma tor ja mi oh
Je o ri e kpe
Me o tor ja e
[Chorus]
Sele sele sele se se (x6)
Sele sele sele se se se
***
Lyrics (English Translated) :
[Verse 1]
Everybody has their own problems
Everybody's suffering differently
Mr man pay my money oh
I won't like to cause trouble
Something's gonna happen
Happen happen happen
Plenty of matters in my head
Plenty people giving me worries
They say they'll get a gun and come hurt me
I dare they come try me
Something's gonna happen
Happen happen happen
[Refrain]
The boss is telling me nonsense oh
Teachers are teaching nonsense
I don't have time to listen
I don't have time to worry
The political game is nonsense
Policing system is nonsense
All they say is nonsense
All I hear nonsense
I won't talk and hide my identity
I won't answer if you call me nobody
Something's gonna happen
Happen happen happen
[Chorus]
Happen happen happen
Happen happen happen
[Verse 2]
Everybody has his own madness
Police with their guns are feeling bossy
Now he thinks that he has power
And they're daring me to talk
I've been looking
I've been watching
I've been waiting for my time
I will go tell them what's on my mind
I will show them what I'm capable of
Or what did you think?
Is it that I'm not sensible,
Is it that I'm stupid?
Or I'm not normal?
[Refrain]
The boss is telling me nonsense oh
Teachers are teaching nonsense
I don't have time to listen
I don't have time to worry
The political game is nonsense
Policing system is nonsense
All they say is nonsense
All I hear nonsense
I won't talk and hide my identity
I won't answer if you call me nobody
Something's gonna happen
Happen happen happen
[Bridge]
Be warned
Don't dare me
Be warned
I warned you
[Chorus]
Happen happen happen
Happen happen happen
***
Lyrics by iKell
To share your support, please comment, like, & subscribe :
Lyrics (Yoruba) :
[Verse 1]
Everyman get him problem oh
Everybody suffering differently
Mr man pay my money oh
I no go like make I cause yawa
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
Plenty matter dey for my head oh
Plenty people them dey worry me
Them say them get a gun them go hurt me
T'onba bi won da kon WA me wale
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
[Refrain]
Oga dey tell me nonsense oh
Teacher dey teach me nonsense
I no get time to dey listen
I no get time to dey worry
Political game na nonsense oh
Policing system na nonsense oh
Them they say nonsense
I dey hear nonsense
Me I no go talk make I cover face oh
Me I no go answer if you call me lagbaja
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
[Chorus]
Sele sele sele se se (x6)
Sele sele sele se se se
[Verse 2]
Everybody get craze for head
Police carry gun he dey demo
He com dey think say he get power
He say if them born me well make I talk
I been dey look
I been dey watch
I been dey wait for my time
I go tell them wetin dey my mind
I go show them wetin I fit do
Abi you think
Sey me o gbon ni
Se I be bolo'
Sey I no normal
[Refrain]
Oga dey tell me nonsense oh
Teacher dey teach me nonsense
I no get time to dey listen
I no get time to dey worry
Political game na nonsense oh
Policing system na nonsense oh
Them they say nonsense
I dey hear nonsense
Me I no go talk make I cover face oh
Me I no go answer if you call me lagbaja
Something go sele sele se se
Sele sele sele se se se
[Bridge]
Je o ri e kpe
Ma tor ja mi oh
Je o ri e kpe
Me o tor ja e
[Chorus]
Sele sele sele se se (x6)
Sele sele sele se se se
***
Lyrics (English Translated) :
[Verse 1]
Everybody has their own problems
Everybody's suffering differently
Mr man pay my money oh
I won't like to cause trouble
Something's gonna happen
Happen happen happen
Plenty of matters in my head
Plenty people giving me worries
They say they'll get a gun and come hurt me
I dare they come try me
Something's gonna happen
Happen happen happen
[Refrain]
The boss is telling me nonsense oh
Teachers are teaching nonsense
I don't have time to listen
I don't have time to worry
The political game is nonsense
Policing system is nonsense
All they say is nonsense
All I hear nonsense
I won't talk and hide my identity
I won't answer if you call me nobody
Something's gonna happen
Happen happen happen
[Chorus]
Happen happen happen
Happen happen happen
[Verse 2]
Everybody has his own madness
Police with their guns are feeling bossy
Now he thinks that he has power
And they're daring me to talk
I've been looking
I've been watching
I've been waiting for my time
I will go tell them what's on my mind
I will show them what I'm capable of
Or what did you think?
Is it that I'm not sensible,
Is it that I'm stupid?
Or I'm not normal?
[Refrain]
The boss is telling me nonsense oh
Teachers are teaching nonsense
I don't have time to listen
I don't have time to worry
The political game is nonsense
Policing system is nonsense
All they say is nonsense
All I hear nonsense
I won't talk and hide my identity
I won't answer if you call me nobody
Something's gonna happen
Happen happen happen
[Bridge]
Be warned
Don't dare me
Be warned
I warned you
[Chorus]
Happen happen happen
Happen happen happen
***
Lyrics by iKell
Комментарии