Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)

preview_player
Показать описание
O Wa is Falz's first official single for 2023.

►SnapChat: falzthebahdguy

►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ
►Music Producer: Chillz
►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule

LYRICS:

Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things

Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

#Falz #Tekno #OWa
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

I trust my team Tecno Will give me Likes

akimdollarmusic
Автор

I was expecting more dancing from Tekno😅 who else did ?

nduwinazm
Автор

If you are here in 2090, I was here in 2023.💜

FALZ & TEKNO were young artists who came from GRASS to GRACE. they were among the best musicians of their generation & they were LEGENDS.

In 2023, Nigerian music was doing absolutely well, getting even better everyday and it was loved worldwide & We NIGERIANS APPRECIATES THEM. We Nigerians we're proud of this success story.

Hope the world is a better place in 2090? Stay safe and be a nice human. 🇳🇬💜

DJSPARKVEVOs
Автор

I dont need a gospel song this alone show the lord is good

desiremakuyu
Автор

I think I'm the first fan from tanzania 🇹🇿
I want my likes 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🔥🔥🔥🔥🇹🇿

Suleiman
Автор

Tekno is the best but Falz is The Level.

benedictaasabere-
Автор

Tekno doesn't disappoint his voice is something else if you are for tekno gather here

preciouschika-jlnx
Автор

My favorite Nigerian favorite Artist, where are you Tekno?

harrismalanibanda
Автор

Falz our AFRICAN GIANT 💪🏾💪🏾🫅🏿🗣🗣🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬✊️✊🏽

tboy
Автор

This is old Tekno the energy is out again.

mattydiamond
Автор

I will leave my comment here so when ever anyone likes it I will be here again to listen to this beautiful song

georgesmith
Автор

Vote wisely my fellow Nigerians vote for Peter Obi for president 2023

tobbsbrown
Автор

I'm I the only one who stream this song like everyday ?? or it's many of us, , share with me how this jam is to you

djaluno
Автор

Nigerians don't know how much we Kenyans love their Music💗On behalf of my family, my village people, my ancestors and also my wicked landlord, I approve this HIT!!💯💯🔥🔥🔥we love it💯 🇰🇪🇰🇪💯

MUSICUNITEUS
Автор

From Tunde Ednut page gather here
I love Falz❤

nancynancy
Автор

Falz just know how to put the national issues in his crafts. Beautiful collaboration that will transcend many generations.
Love from Ghana

Mysticclick
Автор

God bless falz for life.. he practice what he preach

iAMWILLSTEEL
Автор

Tekno is very comfortable with this kind of beat 🔥

owodunniroqeeb
Автор

Tekno : money no dey u dey drink kai kai 🔥🔥🔥💣💣

sabbman
Автор

No artist in Naija get beat like Tekno!!

omoakin