Khaid - Jolie (Lyrics Video)

preview_player
Показать описание
Song Title: Jolie
Artist: Khaid

Jolie lyrics by Khaid

(Verse 1)
Jolie Jolie
Baby we for dey relationship
I try convince
Baby tell me say no vacancy
I don notice
Say you wan dey do me wait and see
But God forbid
Baby contemplate my Faji

(Pre-chorus)
So me say over (over)
My body ah wait for you for coner
Dey for my life you ni get a sunder
Any man ponder i fire am thunder

So me say over (over)
My body ah wait for you for coner
Dey for my life you ni get a sunder
Any man ponder i fire am thunder

(Chorus)
Jolie Jolie
Jolie carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice
Say i no fit to consider
nnn consider

Jolie Jolie
Jolie carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice
Say i no fit to consider
nnn consider

(Verse 2)
Say me i can't let you go
So me i gats let you know
You know me i gats let am show
My Jolie ahh come take photo
And u go fit wait for you
I callie your celle
This love e dey sweet for body
Untop you i wan waste my money
I wan see something
You carry something
You do me something
You kill my confidence
I no fit con pretend
For you love i go kalakuta
I don put am
I don quench my heart inside cooler
I don carry your matter for ambulance
I get eye patch e resemble Ruger

(Pre-chorus)
So me say over (over)
My body ah wait for you for coner
Dey for my life you ni get a sunder
Any man ponder i fire am thunder

So me say over (over)
My body ah wait for you for coner
Dey for my life you ni get a sunder
Any man ponder i fire am thunder

(Chorus)
Jolie Jolie
Jolie carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice
Say i no fit to consider
nnn consider

Jolie Jolie
Jolie carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice
Say i no fit to consider
nnn consider

#khaid #jolie #bricelyricshub #tiktoksong #tiktok #youtube #mylyrics2023 #mylyrics2022

Khaid Jolie
Khaid Jolie audio
Khaid Jolie audio track
Khaid Jolie audio download
Khaid Jolie mp3
Khaid Jolie mp4
Khaid Jolie mp3 audio download
Khaid Jolie full song
Khaid Jolie full audio
Khaid Jolie official video
Khaid Jolie official audio
Khaid Jolie official song
Khaid Jolie video
Khaid Jolie cover
Khaid Jolie reaction
Khaid Jolie speed up
Khaid Jolie spedup
Khaid Jolie slowed and reverb
Khaid Jolie lyrics
Khaid Jolie TikTok Song
Khaid Jolie TikTok Challenges
Khaid Jolie TikTok Videos
Khaid Jolie TikTok Compilation
Khaid Jolie TikTok Dance
Khaid Jolie TikTok version
Khaid Jolie TikTok remix
Khaid Jolie TikTok mashup
Рекомендации по теме