Ofili x Ray Nitti x Hezdes - MADNESS (Official Audio)

preview_player
Показать описание


Lyrics: OFILI x RAY NITTY x HEZDES
Produced by DJ NUFF CHUNES
Mix: Just P
Additional mix: Rsn
Mastering: Giannis Markopouliotis

Sky Vector Music

Follow Sky Vector Music
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Lyrics:

OFILI: VERSE
Call on the man dem
Call on the gyal them too
This is emergency
Dem no dey tell person hmm
Feeling the vibe, vibe
I dey pon deck
Na we be the baddest
And we bringing the madness to you
Shey you know, shey you know o
I come with the gbedu wey choke o Shawχty say she gbadun my flow
I’m Steadily driving you Loco
Shey you know, you know, you know I come with the gbedu wey choke o
Anytime I give her full dose She no hesitate to give me kudos o

CHORUS 3X
All eyes on me
No pressure me (ayaya)
Don't you worry Chop my money (ayaya)
All eyes on me
No pressure me (ayaya)
Don't you worry Chop my money (ayaya)

RAY NITTI: VERSE
She want the money,
only the money
She want the money,
only the money
Doh bring me wahala
Just bring me the money

HOOK:
Na Only one chance wey we get
Na only one life we get so,
I go carry my mind off the problem
living my life to fullest
Na only one chance wey we get
Na only one life we get so,
I go carry my mind off the problem
living my life to fullest

But Shey you know, shey you know o
I come with the gbedu wey choke o Shawty say she gbadun my flow
I’m Steadily driving you Loco
Shey you know, you know, you know I come with the gbedu wey choke o
Anytime I give her full dose She no hesitate to give me kudos o

CHORUS 3X
All eyes on me
No pressure me (ayaya)
Don't you worry Chop my money (ayaya)
All eyes on me
No pressure me (ayaya)
Don't you worry Chop my money (ayaya)

HEZDES: VERSE
I’m in love and you do me like Shayo
don’t do me makosa, stay by my side, be my queen Romnda (ye yeh)
Early in the morning
You do me like shayo
Your body blessed with divinity
Give me love infinity (Shayo Shayo) x4

Shey you know, shey you know o
I come with the gbedu wey choke o Shawty say she gbadun my flow
I’m Steadily driving you Loco
Shey you know, you know, you know I come with the gbedu wey choke o
Anytime I give her full dose She no hesitate to give me kudos o

RAY NITTI:
She want the money,
only the money
She want the money,
only the money
Doh bring me wahala
Just bring me the money

SkyVectorMusic
join shbcf.ru