Rema - Peace of Mind (Lyric Video)

preview_player
Показать описание
Stream Rema's Peace of Mind:

#rema #peaceofmind

Lyrics

Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
(it’s Kel p vibes)
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Hmm
so many things just dey for my mind o
Hmm
how many happiness man fit to buy o
Hmm
Everyday man need to wake up to hustle
Hmm
But we no dey certain wetin go sup tomorrow ewe
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension full the place
People dey die
Police sef they go deny the case
I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace

I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
My Mama call me say take am easy o
I no know wetin go ease me o
My baby call me say she go please me o
No be everything be sex
And me I no dey find any pity o
E don tey when I dey hustle
Dey jump from shuttle to shuttle
Oooh Woah woah woah woah
This pain this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein hmm
Many people don die in vain hmmm

I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Nobody know nobody know
Nobody know wetin I dey see o
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le

Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le
Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le...

**** More From Rema *****

Stream Rema's Alien on YouTube:

Stream Rema's Ginger Me on YouTube:

Stream Rema's Beamer on YouTube:

Stream Rema's Beamer on other streaming services:

Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music:


Stream Rema’s Debut EP:

Stream Rema’s Apple Music Essentials:

Stream Rema’s Spotify Essentials:

Follow Rema:

Visit Rema's official website:

#Rema
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

This is how many people love Rema
👇🏽

adeyemiokikiola
Автор

Nothing beats Peace Of Mind. May God's peace be with us all now and always!

NollyGreatMovies
Автор

Rema is a young legend. Love from Boston!

DonnyJ
Автор

Fans of Rema inside and outside of Nigeria gather here only if you want peace of mind 🦇🦇

joeblue
Автор

Anyone reading this will have peace of mind in Jesus name.

ilovepets
Автор

Listening for the first time because it was Imole’s favorite song 🕯️🕊️💡. I pray you find peace and light Mohbad.

loveyourself
Автор

Ou sont ceux qui parle le français venez pointez ici rema a le contrôle🔥✊🏽🇮🇪🇫🇷 c'est l'Afrique qui gagne🔥🔥🔥

chiki_officiel
Автор

I feel like rema is not just an artist but also an activists. He says a lot in his songs and through his lyrics. He is a talented young man n deserves an award.

timarie
Автор

Now I see why this was Moh Bad's favorite song by Rema...the lyrics resonates with what he was going through.

samwelkariuki
Автор

Rema and Kel P did a MADNESS on this one! You can hear the pain and emotions in the vocals.

Ik.Fwego.
Автор

This is not just ordinary lyrics, he is passing through a message

lionelfontem
Автор

Best international act Nominee at the MOBO awards 2020, this dude is out of this world...

theonlyskkai
Автор

he deserves so much love and appreciation

glitrcamille
Автор

At first I wasn't sure if i liked it, but that last hook really got me. And Rema's outros are always beautiful. He's just so talented it's insane.

SeverTheBond
Автор

Ohh the king 🤴 is passing out a message.. Rest In Peace to those That lost their life 😭😭😭 long live the king and legendary kel-p vibes

francisuyi
Автор

I guess he doesn't need to say "another banger" for it to still be a banger.

terrorkf
Автор

Kenyan youths should listen to their mate from Nigeria nobody knows what each face in their life we all ain't the Same Rema thanks for this message I will aslo try and make peace with my mind ....

muhithesusan
Автор

You people no dey sleep. Una be petrol oooh!!! Nice one, Rema. 👍👌👍👌
"I got the peace. I no dey find any peace."

Only those that got the lyrics understand the lines.

BracketReviews
Автор

Aloha Rema i am so proud of you. my ancestors come from the same place yr from. so nice to connect to your music and mother tounge language. may you continue to rise in your continued journey of music. much love Cacike Anacaona

clarissapua
Автор

Mohbad's skip skip sent me here. This is beautiful. ❤

krochell