JAGABAN FT SELINA TESTED EPISODE 28 - JAGABAN END GAME part A

preview_player
Показать описание
#SelinaTested #Lightweight #HGC
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

If we try abeg clap for us... E no easy fam🙏

JagabanSquad
Автор

Otuleke making everything real. He deserves thumbs up abeg.

ComfortIkafiem-uz
Автор

This otuleke servant girl dey try too ooh, no one recognized her, I beg thumb up for her❤

BrodaFearGodJibrin-hfvj
Автор

Aboy no just understand wetin mama nd Sibi dey do at all 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣his so confused about everything 🤦😂😂😂

patienceukosimon
Автор

Nobody is talking about this girl working with otulaike. She's so wonderful in what she do. I think she deserves some recognition

abuchinwaobilor-sxek
Автор

Omg finally if you are here from day one let's gather here and show some love sibi to the world ❤️❤️

emmanuelwnder
Автор

Rip wonder boy 😢may his soul rest in peace 😭😭 thanks for this episode ❤

tashalee
Автор

Finally aboy no kpia
Ratata I salama for you

Your face show like billboard.. your teeth white.. your picture sharp

The king of holy ground no amount of pressure dey fit put for your body wey go make am vibrate

Ratata fans gather here

StevePatrick-xq
Автор

You guys deserve an award for the rugged movie, have now missed any episode since the start, thumbs up guys

OsagieGeorge
Автор

Otureke always nailed his part 😂. Kudos to all the actor of holy ghost concept. Jagaban and baby bullet good actors👍

cyndycyndy
Автор

If you still miss wonder boy gather here💔💔💔

UzordimmaFavour
Автор

To us dat see baby bullet using key to do ear ring 😂😂 also d Movie is very interesting u guy tried 🎉❤

MirabelKwushue-qtip
Автор

One minute silence for Wonder lets go back to the movie😊

BrodaCorizo
Автор

Finally, all though we lost a soul before the drop, may wonder boy soul rest in peace Amen 🙏🙏 let's continue, please like my comment 🙏🙏🙏

TommySmart-concept
Автор

If you have been following from episode 1 to this moment gather here let’s take selfie 🤳. You guys are the real MVP📌 ❤and 💡

PrinceOluDare
Автор

But e go pain me wella if my chief coordinator kpai ooo
Dem no suppose waste am just like that even after plenty customers don give e’m banny belle for holy ground😂😂. He ghats abort them naa😂… and true true, na now we need Chiboy (German shepherd) the most make he come nack shot way dey hungry am since😂

promisenzube
Автор

Since jagaban started have never miss any episode ❤❤ more love and energy to my guys more strength ahead guys keep the good works and as for your director love that guy alot ❤❤ rip for our once s hero wonder boy 😢😢

OsasuyiRuth
Автор

I just checked something... Next episode go tight!

Aboy actually told Sibi to follow him to otuaka. Omo... I've been waiting for this. Aboy and Odogwu get person like otuaka but still never top up Selina...

Respect to you guys abeg... but something dey tell me say Sibi fit go down next episode...

Tallest fit later hold the key to everything o. Na wetin otuaka fit tell Aboy 😂...

Na K9 I see like this? 😂... Na am start this whole thing.. men don dey show. Respect to you guys.

Rest in peace, wonder boy...

CHUKWUVICTOR-on
Автор

Daddy Glitter u be blast I swear ❤more grace chairman 💯✅

LuckyFrancis-cnmv
Автор

Finally after all d fight from day one sibi fit just dey no get power 😂😂but anyways one love to us watching from day 1 till now ❤❤only God knows dat baby bullet can not die 😁 he as been d one encouraging jagaban the ship no fit sail without the captain of rugedity 😊 🥺😭🙏rest in peace wounder boy I will miss ur Cho u always say

sunnyestherayibatonpreye