CooCoomba

preview_player
Показать описание
Linda is asked to teach the class commonly mispronounced words, Tegwolo and Tega revolt, them no gree for anybody.

#cartoon #comedy #tegwolo #trending
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Tegwolo and tegal dey your back with full vim😂😂😂

elikplimehoese
Автор

I think it's good to have a friend like Tonye that is Smart.

Jem
Автор

🤣 even PLUMBER wey dey do the work if you call am PLUMERRR e no go answer you.


This one off the mic...

israelspraise
Автор

Small thing dem don dey sing solidarity forever nawa oo, for tega and tegwolo

wisdomtv
Автор

Wow Tega di support tegwolo well well 1:31

BesongDaphne
Автор

He's very lucky to have a great friend like tega it's not every friend that calls you a champion 🤣🤣🤣

adaezennadi
Автор

Uncle U dey support big man children 😅😅😅😂😂😂😂🤣🤣🤣

kenodi
Автор

That one we go leave am cause e no too far from our own😂😂😂😂😂😂

Annacarolynmendy
Автор

In the houseofajebo is pure fun😂 omo even in the school😂😂 the line for me uncle u deh support big man pickin 😂😂 FACT

jeromebernard
Автор

Tegwolo brought laughter on this Valentine's day💕💕 ❤ Happy Valentine's Day Tegwolo, I don't know if you have a val 🤣🤣🤣

lioneljackson
Автор

When Plumber way Dey do the work if you call am like that he go ask you Watin be that na name of biscuits 😂😂😂 you guys always have a way to make me laugh

ojevwefejiro
Автор

It’s good to have a good friend like Tega who supports you.

mirianoguguo
Автор

Good video bro always enjoy your work like 👍🏾

gamesknrtdrinkz
Автор

Injustice 😀😀Politic in the classroom 😂😂

OgheneroborRukevwe
Автор

I don die every time wey tegwolo speak am like Linda 😂😂

Slimoo
Автор

I can't stop laughing when I see those guyz ❤❤they made mai dai 😂😂😂

salmabihai
Автор

😅😅😅😅😅tegwolo why are you like this😅😅😅my Belle ooo laugh don make me slap my landlord ooo😅😅😅😅

alerofriday
Автор

Pls Linda do not spoil our tradition 😂😂😂

❤South Africa 🇿🇦

noponisiga
Автор

Comot am make we know say e nor dey dere 🤣🤣🤣🤣

ogamskingsley
Автор

😂😂😂😂😂😂😂😂 Blood 💪 Blood 💪 Eee too much 😂😂😂😂 Lot's of love from 🇰🇪

dianamakungu