Rema - Charm (Lyrics)

preview_player
Показать описание
Rema - Charm (Lyrics)
Rema - Charm
Get it here:

Follow Rema

📸Image Taken From

📱Follow me on

Song Lyrics:

London
Another banger!
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz daniel ni
You better drop your body armor
Soco
sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hm
Come make I drive this your jalo-py
Baby allow me tip you off with allowee
See body o
( See body see body o )
Egba mi o
( egba mi egba mi o )
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
me I don jam wetin pass me o
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz daniel ni
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing baby eh lend me lend
I get pounds for you you wan dey do like say eh Naira no dey end
You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom
Soco
sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hm
Come make I drive this your jalo-py
Baby allow me tip you off with allowee
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz daniel ni
You better drop your body armor
Soco
sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hm
Come make I drive this your jalo-py
Baby allow me tip you off with allowee

Lyric video for Charm by Rema on Dan Music

#Rema #Charm #DanMusic

Tags:
lyrics rema charm,charm sped up tiktok song,i get money pass your papa,bring body make i rock am,me i don jam wetin pass me oh
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

This song has to break the record:best song in Nigeria Award.🏆🏆

annekimathi
Автор

From Zambia and I ❤ this song. Such a vibe keep it up Rema

jriyqvw
Автор

I cannot stop listening to this song
Rema dun took off HAM ON THIS RIGHT HERE! *a u t h e n t I c v i e w s* dun took his career off 2 the next level fr fr no cap

ChloeScarlett
Автор

Saved on my playlist straight away, 🔥 chorus hit me.

aaronmullins
Автор

I love Rema . Singing this from start to finish. And dancing.

johnpeter
Автор

Oh hellna, this song is mind blowing ❤😊

jacintamunyao
Автор

Me too I can't stop. Listening to this song ❤

sharonmatomana
Автор

I listened to this song more than 5 times in a row

pwzbxsk
Автор

This song is a song that u never get bored

sarawtalihassaf
Автор

I usually don’t listen to this genre
of music but this song is absolute fire

xiomuf
Автор

Hiii I'm from Angola🇦🇴 and I likes this Song❤️😭😭

dilmaluis
Автор

Me too ❤I cant stop me from being addicted to this song

indurani
Автор

Love you soo much rema can stop listening to this song ❤❤❤

policejobe