Relationship with BABAREX😩😩💔

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

'Which one she just dey carry gun up and down like say na umbrella' ☔☔😂😂

prettypearl
Автор

I swear rex is A whole vibe I came cos of him

Blessing-tp
Автор

Even osapkolor dey carry gun like umbrella 😂

KesienaKokoh
Автор

Na the men mount ooooh 😂😂😂 burst my bubbles 😂

youngmichael
Автор

He say na like say gun don turn pouch😂😂😂😂

victornze
Автор

Am a cameroonian . I love your content . You are so créative and amazing.

wordsofdivineempowermentan
Автор

Perfect solution this ooo 😂😂😂 me ago start dey carry knife 😂😂😂

Eunicenakojah
Автор

No go looseguard o. I just dey miss Ekosodin days 😂😢

blaqhebrew
Автор

Omo d guy talk say the all back they turn am om😂😂

EmedoIfeanyi-dvit
Автор

Phoebe no kill me with laugh ooo, 😂😂😂 gun is not the way😂

ellie.a
Автор

Fear when you see person wey no sabi hold gun well o, e fit mistakenly pull trigger anyhow, e hand fit press am anyhow o😅

oladosujeremiah
Автор

Na Soso Trouble Phoebe Dey Find Everywhere O, See As Babarex Melo As Him See Gun 🔫😂😂😂..
Phoebe Alongside Babarex Feature "Money For Hair"😂😂😂

BudiesBudies
Автор

🤣🤣🤣that gun light pass selophine I seear

GEORGECLEVER
Автор

😂😂😂 this Rex and his little sis are bent on destroying my life with intense laughter. Nice comedy must kill a man

golden
Автор

E say e dey carry gun up and down like pouch 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

oshobukolaemmanuel
Автор

Nice content Phoebe and rex you guys are too much 🤣🤣🤣🤣

johnwalter-fofc
Автор

Na this guy the chawus this beb be that abi ?

barakangelus
Автор

I talk say that babe na Edo girl. Bini no dey carry last 😢😅

ivieeva
Автор

Now I am trying to justify this as not a robbery 😂😂

Yur-Highness
Автор

This's exactly what I did to my man this morning 😂
But I didn't use gun o
Been carrying all back for good 3 month say wetin happen😂😂

BlessingFriday-mxmw