Burna Boy - Anybody (Lyrics)

preview_player
Показать описание
Burna Boy "Anybody" Lyric Video

LYRICS:
GBESE!

I don charge my energy
I no get time for no enemy
Tori pe Won le to mi
Nothing wey person never see
Omo Nothing wey person never see
Forget I say fashi

Money soon expected
Je ki awon padi e je m be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir
Now na me them they answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know sey I special

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Nak am something eh hen
Nak am something
To ba ta fele fele
nak am something

You wan chop where you never work
Shey na Because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gidi gan gan gan I sha know sey the time go come Omo i know sey the time go come When You no go fit lie no more Omo omo life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me ebeskele go burst Kigbe je Kan gbo o

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Nak am something eh hen
Nak am something
To ba ta fele fele
nak am something

Money soon expected
Je ki awon padi e je m be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir
Now na me them they answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know sey I special

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Nak am something eh hen
Nak am something
To ba ta fele fele
nak am something

GBESE!

Eni to ba ta fele fele
La go lori e
Eni to ba ta fele fele
La go lori e
Eni to ba ta fele fele
La go lori e
Eni to ba ta fele fele
La go Lori e

Follow Burna Boy

Subscribe for the best lyrics videos and best music from your favorite artists.

Lyrics On Lock brings you the hottest songs in R&B and Hip-Hop. Sing along with your favorite tracks from Gucci Mane, Kodak Black, Meek Mill, A Boogie WIth Da Hoodie, Trey Songz and More!

#BurnaBoy #Anybody #Lyrics #afrofusion #AfricanGiant
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

I don’t understand at all, but I love the instruments and the beat. The vibe makes me feel like I’m on an island. 😍🙌🏼 🎺!! 🌴 🍹 🎵

adrianaavila
Автор

I like the Afro beat he used in his music 💙💙💙💙💙💙💙💙😎😎😎😎

darasimiolawoyin
Автор

Thanks for putting this up but you are missing lyrics around 1:44

DJStarfruitOfficial
Автор

How I wish fella is still here with us. He will definitely be proud....

azizr
Автор

this is my new favorite song I'm walking out to my fight with this! lyrics powerful

parker
Автор

Gbese ...meaning I love burna boy since...

nimmonishy
Автор

The best I luv in Africa....anybody...

abulobakaiya
Автор

Beautiful song. I would love to know witch language he has mixed up with English. But I love the idea.

roseoliveira
Автор

I jus randomly starting singing anybody and had to search it

salamatuabdulrahman
Автор

Is the instrumental caught my attention 😌

cynthiastellingburg
Автор

I wish that this song could be everywhere this song is sick and my class at school is learning this song so keep it up

AdvicewAvery
Автор

My fav song 2024 and forever tf 🤪🥰🔥🔥🤷‍♀️🫶🫶🫶.

AlexusRich
Автор

This song gave Usman charisma. Shits hot 🥵

schalleepimp
Автор

How many are here from hearing this song festured in the Black Panther 2 movie?!!👁👁👏🏿👏🏿👏🏿 Yaasszzz Fiyaahhh 🙌🏾 🔥🔥✊🏾✊🏾💞💞💞 BlessUp! #WakandaForever #PlayingOnRepeat #MademyDay
#11.11.2022

sihmonahblyf
Автор

i am here because of the nigerian nightmare kamaru usman

abdelrhmanwaheed