Jaywillz - Colors (Audio)

preview_player
Показать описание
Official audio for Colors by Jaywillz. Produced by Shugavybz.

Lyrics

Gbedu dey here
Call me Rollboy
Ah

SHUGA

I lose myself when you do your shako

Girl you don enter okpolo  o
All of my money i spend am for you
My love i give it to you oo
Girl I’m in love with the peace you give
 Like me I kiss canada
In all that you do, you give me fever o

Na you wey i dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know
Ohh Ohh Ohh Ah

ANYDAY
Rainy-day
 no dulling moment in your life girl
SUNNY DAY
Happy day
Sad day
Holiday ooo
Everyday ooh
 Oh waa waaoh
Rainyday
Everyday  Ooooh
 I hold your hand Till 95 girl
Anyday  Oh
Sunny day Oh
Holiday Oh

Sey I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos i go spend on you

Girl
Girl do galala
Who’s Your mama
Who’s ur mama
She go need thumbs up
Cos watin dem do with 5million
You get am naturally  Oooohhhaa

Na you wey i dey for your domot
Come make i give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know  know
Ohh Ohh Ohh Ah

Anyday
Rainyday
Sunny day
No dulling moment in ur life girl
Happy day
Sad day
Holiday oo
Everyday oo
Rainyday oooo
 I hold your hand till 95 girl
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

I came across this song two days ago. I had to download it. Since two days till this time of typing this, I haven't played any other song on my phone. Been on repeat for two days now.
Jaywillz, I'm a big fan of you. Love your songs.

Inside-Life_T.V
Автор

Fans of roll boy jaywillz worldwide gather for selfie 🤳 😊

nawtidjwind
Автор

Growing in the same street and being family friends.
Everything is still like a joke to me.
My Jay is in big screen ❤❤❤🎉🎉🎉
God bless you my brother.
Rollboy

peterambrose
Автор

The most Underrated Artiste In Africa.

floxyfavour
Автор

This song, the voice and everything is soul made !!!! ❤️🥰

nchindacollins
Автор

I can't sleep coz of this mad tune❤❤❤this song its 🔥🔥🔥🥰🥰

barbienabs
Автор

Anyday
Rainy-day
Sunny day (No dulling moment in your life)
Happy day
Sad day oh
Holiday ooh
Everyday ooh (oh waa waaoh)
Rainyday
Everyday ooh
Anyday oh (I hold your hand till 9 to 5 girl)
Sunny day oh
Happy day oh
Sad day oh
Holiday oh
Any day oh
Everyday ooh
Guy I love the peace u give me
Omo this song nah top notch for me ooo
Who my mama, she needs thumb up👍 no dull moment with me jare😜😜💃🏼💃🏼💃🏼

Afri-Favour
Автор

Your songs touch the souls...thank you❤

floriandushime
Автор

Jaywillz needs to go and join Don Jazzy Mavins, let them blow him up!


On top all his hit songs, he doesn't have music videos!


Why??


Jaywillz no dey dull abeg!!


You need the visuals to push your sound!

aframaco
Автор

From Tanzania...love your Music jaywillz

Passionateandloving
Автор

This song and fine are my favorite on this new project

somtooinnocent
Автор

Wetin dem do with 5m u get am natural
Nwa mmanu idi blessed 👑🔥🥰

chinazacalistus
Автор

Bro na you day give me joy I swear writing from Cameroon 🥰🥰🥰🥰🥰 your music style I like mall bro

NdimaiFelixghun-tkxx