Simi-small things (lyrics)

preview_player
Показать описание
Bringing you the lyrics from the hit banger
song 'small things' by simi

Artist:Simi
Song: small things
Lyrics:

Small blocking dem talk say na vex o,
Small date you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight,
Small swagger, dey talk say na cry
Small kiss you say what are we now,
We are nothing but pencil see now
Small play you say baby it's over

And this one say him loyal

And naso small thing, dey become long thing,
I'm telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh,
Small thing dem dey long o
But it's alright, it's alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o,

If dem wan talk make them talk oh
But it's alright, girl it's alright, small girl big God o

Small ginger wan ni pe mu bee gan,
Small singer wey dey break e record
Small question dem talk say you jealous,

Tell me who be precious
Small fresh wey you fresh,
Small doe whe you get,
Small sense whe you set oh, see as dem dey vex out

And naso small thing, dey become long thing,
I'm telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh,
Small thing dem dey long o
But it's alright, it's alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o,
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright, girl it's alright, small girl big God o

#simi #smallthings #thezlynes
Рекомендации по теме