C Natty - Sharpen Up (Official Audio)

preview_player
Показать описание

Lyrics

Brutes have risen to power
But they lie, they do not fulfill that promise
They never will
Dictators free themselves but they enslave the people
Now let us “Shabalistica

Everyday man go dey look for money
The government no dey send nobody
If you try talk dem go change am for you
Their democracy Na to send army for you

Ye ye ye e dey pain my body
Dem make my people fear living in agony
If you try talk dem go change am for you
change am for you
Dem go change am for you

Ye eh
Time don come oh
Wey be say we gats to sharpen up
Too many times wey we jabo
This Na the time for gbas gbos
Omoh the Time don come oh
Wey be say we gats to sharpen up
Too many times wey we jabo
This Na the time for gbas gbos

Unu ge gbu nmadu
Way Wey do me
me I no gbadu
The future Wey dem promise don dey overdue
I say kaki no be leather make we no argue
All my people dem no gbadu
Say every other day dem dey share parcel
And If you talk dem go say you do pass you
Dem go send army come like we dey battle

Dem dey do us jibiti
Na dem dey cause the kalamiti
Dem take the peace of the community
Ye community

Everyday man go dey look for money
The government no dey send nobody
If you try talk dem go change am for you
Their democracy Na to send army for you

Ye ye ye e dey pain my body
Dem make my people fear living in agony
If you try talk dem go change am for you
change am for you
Dem go change am for you

Ye eh
Time don come oh
Wey be say we gats to sharpen up
Too many times wey we jabo
This Na the time for gbas gbos
Omoh the Time don come oh
Wey be say we gats to sharpen up
Too many times wey we jabo
This Na the time for gbas gbos

Say If talk you go die
If you no talk seff you go die
I no dey for shoot bird him mama fly
If you hear small gbege you go ja’
No body wan dey front
And we dey find who go say something
I get some many kaind questions
So many things Wey my eyes dey see

Dem dey do us jibiti
Na dem dey cause the kalamiti
Dem take the peace of the community
Ye community

Everyday man go dey look for money
Man go dey
Man go dey
Man go dey
Man go dey
Man go dey

Send army for you
Send army for you
Send army for you
Send army for you

Let us fight for a world of reason
A world where science and progress
Will lead to all man’s progress
Soldiers in the name of democracy
Let us unite

Credits: Obasi Chidiebere “C Natty” Samuel & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel

Follow C Natty

Keep up to date here:


#emPawaAfrica #CNatty #SharpenUp
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

first comment drop like Down if you believe Afro beat 🔥🔥🔥🔥

Kiirumba
Автор

The sound is speaking ✊🏿, so much love from 🇹🇿 we dance together 🇳🇬✊🏿🇳🇬

davidlimo
Автор

This is amazing, Ethiopia 🇪🇹 is dancing !!!

fufiafro
Автор

I don't know why I see him as young omah lay, , , their vibe is almost similar

kefakamau
Автор

privileged to be among the first, its a vibe. Mob love from Kenya

rodneyolimba