Seyi vibez ft kizz Daniel - Bebe were you dey (missed call)

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

No seyi NO vibez…. Nor be lie oooo 💨💨💨💨💨💨

joshblaze
Автор

Who noticed how Kizz was patiently waiting for Seyi to relax make him fit vibe but Seyi no gree 😅

HowhizzySilva
Автор

For this music matter, the world never see anything, 9ja go finish work walahi

Nnamoo-krxx
Автор

No one can doubt seyi is a talented soul.. Keep shining king

nightwolf
Автор

Vado adjust to any form of music, then when he spits lyrics💞💞💞he kills it every time💞💞.
VADO D'GREAT💞💞💞

Honeybear
Автор

Kizz Daniel is just too good, baba's Voice is on another level

sadeeqabubakar
Автор

See how he did perfect love
He didn't miss it
Seyi's raw voice is nice oo
Wow

CeeCyed-llgz
Автор

Omo seyi never drop dis song till now oo😮 we're eating good this year no cap

kayboi_blog
Автор

Seyi kiss are real vibes I swear, Naijja don go far, shout out to everybody holding it down🌟🫶🫶❤️❤️❤️❤️🔥🔥🔥🔥

adamsow
Автор

Ajeh I too love this guy ❤ forever to whenever 💎🥰

OlanikeMarvellous
Автор

Only the little voice I hear from kiss Daniel is okay for me

OnyekachiVilla
Автор

Omoh i love the way Kizz Daniel enter 😊❤ love you guys Ajeh 💯🙌♥️💯❤

queen_ayinke
Автор

Just waiting for kizz Daniel voice Omo I too ♥️ him voice.

blessedpat
Автор

Oboi dis hit na banger ooo nice work the real homies ❤❤❤❤👏👏👏👏

Waheed
Автор

seyi vibe also dey deliver pass Hebrew women. seyi full of vibe. love you much seyi, no homo

youngprinceuchesondc
Автор

TIHAMIYU, BALOGUN, OLUWASEYI, NO SEYI NO VIBES greetings to you all the ways from Denmark

ibrahimshehu
Автор

I swear to God seyi dey gimme joy 😩😩😩 daniel con finish work

Bennasy_
Автор

Fine wine🎉🎉❤❤.
Takes time. This will be so huge🎉🎉Love to both, hugs and kiss❤

Honeybear
Автор

Seyi vibe I mean that baba dudu. Ah he too dey delivered ✅

oluwafemibisola
Автор

Na d goated b dat right now, big up 2 u, nd no b lie, no seyi no vibes

IbrahimAbdulazeez-rw
welcome to shbcf.ru