Ayra Starr - Sability (Lyrics)

preview_player
Показать описание
Ayra Starr - Sability (Lyrics)

Tags:
ayra starr, sability, ayra starr lyrics, sability lyrics, lyrics sability by ayra starr, ayra starr lyrics, ayra starr tiktok, sability tiktok, sability ayra starr, ayra starr sability, ele oh dey great everybody for here, them say i dey go cele oh, espiritu fortuna, i go make you jo dada, amala ketu, Shinji kagawa jesu kristi, sabi yo oooh, you no go fit in my shoes, high fashion jimmy choos wanna sip some gin and juice tomorrow will be okay, sability by ayra starr, sability ayra starr, ayra starr sability,

Ayra Starr Sability Lyrics:

[Intro]
London (London)

[Verse 1]
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Verse 2]
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Outro]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

#ayrastarr #sability #lyrics
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

📩Contact for submissions, business inquiries (affordable prices), copyright issues, etc...
contact: +254736976065

FINELYRICSrme
Автор

I love ayra star she is on my favorite artist list fans let's gather here 😊

IsaacKeithMatiashe