Lordeyang - Forgive Me Ft Damo k (Lyrics)

preview_player
Показать описание
Lordeyang - Forgive Me Ft Damo K (Lyrics)

Forgive me song
Forgive me lyrics
Family forgive me
I’m in my comfort zone song

[Intro: Lordeyang, Damo K]
Mmmm
Oo-ooo
Yeyeyeye yeah (Oo-oo-oo-oo)
Lololo Orlo
Ooo-ooo
Yeah-ah yeah-ah ah
I

[Chorus: Lordeyang]
Mhmm-Mhmm eh
Family forgive me o
You been love me before but now you do not anymore make you forgive me oh
See i don leave road wey una show me i no willingly o
You been love me before but now you do not anymore make you
Say, ai

[Verse 1: Lordeyang]
Me na learner, me na a woe betide you
If you do me funny i go michael tyson
'Cause time when i shine, i nor go shiney likely
My jiggy no be joke, i'm heat and cold

Whiney me, whiney me, AH!
I love who show me love and music and love
No whiney me
Whiney me

[Post-Chorus]
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If i call you and i fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When i dey move i no get control
When i dey move i no get control

[Verse 2: Damo K]
Ee-yo-oh-oh Ah!
Family, forgive me
If you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
I never dey for comfort zone
For the journey, make i no miss road
If you love me before but now you do not anymore, forgive me

Human beings are not perfect, you know
A lot of things was said in your absence, you know
And i thank God I'm still present, you know
Had to do what i had to do

I dey face challenges too
My girl wan buy inches too
No be say I reason you
Still on still i still got you
(Still on still i still got you)

[Chorus: Lordeyang]
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If i call you and i fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When i dey move i no get control
When i dey move i no get control

[Outro: Lordeyang, Damo K]
(Ayyyyyy, Family, forgive me...)
Baby Oh (...Say if you love me but now you do not anymore)
Baby, that's cool-ooh-ah
Ikenga, Ikenga, Ikenga-ah-ah ahh-ah-ah-ah-ah
(Ah)

For your music submission and music enquiry

Tags:
Lordeyang forgive me, forgive me Lordeyang, Lordeyang ft damo k, forgive me lyrics, forgive me song, family forgive me, I’m in my comfort zone, I’m in my comfort zone song, forgive me Lordeyang lyrics, Lordeyang forgive me lyrics, Lordeyang ft damo k lyrics, family forgive me, family forgive me lordeyang, I’m in my comfort zone lord save my soul
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Bro you have good music 🎶❤am streaming from uganda 🇺🇬, Ugandans hi❤

kyleygarcia
Автор

Hey Golden fish ent, I noticed that you used the lyrics I posted on Genius for this video. I’m glad you liked them enough to make a Lyric video, but it would be great to get some credit for my work. Could you kindly add a mention or a link back to my original post? Thanks for understanding!

LyricsViaMusell
Автор

No wan nores how we husul to make life please if you are my familie please just pray for good life

BisongCardboy
visit shbcf.ru