filmov
tv
Bestie Lyrics - Abochi

Показать описание
Abochi - Bestie Lyrics
🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!
Bestie Lyrics
I'm in love with my bestie and I don't know what to do sometimes I dey feel say she dey feel the same way I do
But she dey call me brother
I no dey bab that thing
'Cause sometimes we dey act like lovers
Wey we dey do more things
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
If you dey hear this song, just know if somebody falls for you

I know sey I no for catch feelings, but ebe too risky to loose you to another one oo
So somebody tell me wetin man for do
'Cause I no wan lose wetin I get plus you

Is it my brain or my body? Maybe my
heart
is
no well _ _ I shy for your face So bestie, you no dey wonder why The girls girls no dey come my way no more Sometimes your jealousy sef dey blow ma mind But edey give me vhim so I dawg them all
Now as you then your guy shon
I hope sey we go fit to go the next level
'Cause the feeling dey grow strong
Make us look sharp before we start to blame devil
Aww ɔblayoo sumo mi
Ejaakɛ mi hu mi sumo bo
Nnyanyo kpakpa sumo mi
Ejaakɛ mi hum mi sumo bo eeh
Somebody tell me wetin man for do

Somebody tell me wetin man for do (somebody tell me wetin man for do)
'Cause I no wan lose wetin I get plus you (I'm in love with my bestie yeah)
Is it my brain or my body? Maybe my
heart
is no well
Follow Hicalycs
All credits goes to the rightful owner.
⭐No copyright infringement intended / Don't reupload
#hicalycs #bestie #abochi