Tim Godfrey and Moses Bliss - Evidence (Official Audio)

preview_player
Показать описание
Listen to the Official Audio for ’Evidence” by Tim Godfrey and Moses Bliss .

Stream Evidence on all platforms:

Follow Tim Godfrey across all SM Platforms:

Lyrics:
Hook

If you’re looking for
The evidence
Of that baby wey
papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
e full everywhere

Chorus

Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

Verse 1

My testimony be like lie
(Mmmh ah ha no be lie, Elroy)
The God that sees me
The way you manifest yourself
I cannot explain
Nobody can explain it oh
The kind of thing we see
Na only you fit do am
You are consi
Consistent in your ways
Wetin you talk na wetin you Dey do
(talk and do)
Everyday you Dey shock me
Give me something to talk about
Testimony no go finish for my mouth

Hook

If you’re looking for
The evidence
Of the baby wey
Baba don bless
Look no further
Look at me rather E
vidence
e full everywhere

Chorus

Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

*MOSES BLISS*
I have never seen the righteous forsaken
In fact my papa God
E no dey fail me
Cos my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey

When you look at my life you go see see see
The blessings e dey on repeat peat peat
I no fit explain all the good good things
I go praise the Lord till infinity
Cos my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey

Hook

If you’re looking for
The evidence
Of that baby wey
papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
e full everywhere

Chorus

Evidence full everywhere
Testimonies (ah ah)
Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

#TimGodfrey #MosesBliss #Officialaudio #Evidence
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Evidence is my name.... Thank you Jesus

Chinweike
Автор

The King of Kings has ruled in my favour. What God cannot do does not exist 😮

flyfunkyladyuncovered
Автор

I am an evidence of God goodness, he has been so good to me and my family 🙌🙌🙇🙇

maduonyinyechi
Автор

Papa Bliss and Papa Godfrey, God bless you indeed

vinbaraka
Автор

Am an evidence of Gods wonderful work❤

KFwclassicdesign
Автор

EVIDENCE full everywhere
EVIDENCE choke 🙃🙃🙃

UpSideDownOG
Автор

EVIDENCE from you Lord of my full healing of my body is what I need Lord

raelmukithia
Автор

Anointed excellence Dr Tim Godfrey and Minister Moses Bliss. Also an excellent delivery on the mixing by Pastor Okechukwu Onya Dickson ( Okey Sokay) Love & Blessings from Trinidad and Tobago.

nedramcleod
Автор

Evidence full everywhere oo. Aah this song go choke well well 💃🏼💃🏼💃🏼🙏🏼

ornateBakesandcateringservices
Автор

Testimony no go finish for my mouth...

Sackanworld
Автор

🎉🎉💃💃💃💃 Evidence full everywhere for me & my family in Jesus name

zaniAmedu
Автор

Die Koning van die Koning het in my guns regeer. Wat God nie kan doen nie, bestaan ​​nie #NSPPD #7amfireprayers nie The King of Kings has ruled in my favour. What God cannot do does not exist 😮

flyfunkyladyuncovered
Автор

Look no further, look at me rather. Evidence e full everywhere

Onitacouture