FOOTBALL MATCHES IN UNIVERSITY BE LIKE | Gilmore

preview_player
Показать описание
Real life story of how departmental/faculty matches be in universities. From the banter to the formation plannings to the main day where you finally have to fight tirelessly to get a space to play.
-
WATCH AND ENJOY & PLEASE DON'T FORGET TO LIKE, SHARE & MOST IMPORTANTLY SUBSCRIBE TO THE CHANNEL.
LET'S GET THAT 100K SUBSCRIBERS FAMILY!
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Fishery and twerking department bawo! 😂😂😂

MythiKind
Автор

This guy has lived every type of life😂😂

IfeanyiChijioke-ry
Автор

Everybody go just dey shout dey claim level😂

adebayotolulope-numy
Автор

That Zobo guy sabi act
Bro big kudos to you

Ccent
Автор

Na that guy wey wan go sleep back dey off me😂😂🤎

TheBrownShirtGuy.
Автор

The coach no dey always Sabi play ball😭😭😂
And it's realll

AkinboluAkinniyi
Автор

Shey una sure sey this Gilmore na Human being, like broo man is just Soo good, he cin dey be like sey he don live like 1 million lives 😂❤

BadaKhaleed
Автор

This is what happens when your Uni has one pitch

DavidOlanrewaju-toqy
Автор

Gilmore, dezny, nasboi and layi . Na only dem dey suppose give permit to dey shoot skit for 9ja

OluwaseunSamuel-yrjf
Автор

😂😂😂😂. “No ball for here” dey always triggers me 😂

Elzamani
Автор

I just dey understand why dem dey always beat my department. We no dey get formation, na the day weh we wan play we go just choose ourselves based on people weh dey available. It was fun while it lasted though 😂

leikeze__
Автор

"Who sign your permit?"
"Na we first reach field.... Where pple wey una wan follow play dey 🤦‍♂"
This is giving premium Maracana stadium for better by far 😂😂😂😂

Thecutlisttower
Автор

That man city guy nailed his role 😂😂😂😂

MUHEEZ_
Автор

Na eksu be this, we go fight for 1 hr before we see ball play😂😂😂😂

uzanaprecious
Автор

Abeg someone should like my comment, so I can come rewatch

Jide-xy
Автор

“With this your shoe wey fit hook person glory” 😂😂Gilmore mouth go put am trouble one day😂😂

Testimony
Автор

Well for clarity. Some people go Dey think say dem suppose don light (blow) Ogumeps for face as e Dey disrupt the game.. it’s not like that in a sch environment… no fighting and if you fight, na who first hit be the culprit 😀

quadrioladunjoye
Автор

Lmaooo bro this thing dey pain ehn 😂😂😂

DirArti
Автор

Omo that Guy wey wear mancity shirt giran gaan oo😂😂😂😂

Gzilla
Автор

Ogunmeps

"How i wan score the triplet make i wan score na" 😂


Zobo na natural

palavon_ik
welcome to shbcf.ru