Save Me (Lyrics Video)

preview_player
Показать описание
A spoken Word piece about the inner fights I battle with myself everyday.
Every day I have to fight the beast in me to bring out the beauty.
Its hard so I call upon God for help

(Inspired by Zeeval-Meditation)
Artistic Director: Coach Lanjo
Sound Technician: DJ Radad of BAHOOD RECORDS

Mottanni-Save Me

Baba
If na left to me
A go run after anything a see
A go touch every chick fo buttocks, before set them free
HIV no go scare me
Even belle no di worry me
A go follow dem na fo line
Fool them, use them, break them
But you remind me say
Not all that I think is good is actually good for me
There is a way that seemeth right to a man but the end there of is death
Save me papa
Save me from myself

Baba If a remember na ting wey dem don do am
If a look na ting wet dem di do am
The pain wey fo me dem don cause am
All the pipo wey dem don kill am
A no fit leave am
A go pick my weapon
Fo try fo back am fo dem and da generation
A go surely take decision fo trowey caution and copy da fashion
A go decide fo focus on wealth making no matter de cost instead of welbeing
But you tell me say
The battle is not mine but yours
Forgive dem not for dem but for you my son
Say poison destroys the container carrying wey e dey inside
More than the one wey a trowey am de
Let them go, you say
Papa save me
Save me from myself

Baba see de way good pipo di die
See how ya pikin dem di suffer di cry
See how some prophets di fool fool ya pipo claim say na new style
See as we di fight each each other as all ma di form kyle

I wonder if you di watch
Or just point touch
So your wrath fit fall on them like ma rage
Na really which stage we de now so for a di feel like for break ma cage
But you di still yarn say
Mottanni, Its not your story for the world but my story for the world
I love you too much to hurt you, so if I don't take the pain from you,
Then I am going to bless you through it
Always remember all things are working for your good
I have saved you.

A still feel like fo fight
A di still feel like fo break their might
A di feel like but i need to do what is right
Baba bring ya light
Shun my night
Save me
Save me from myself for e don di hard me now
And a no get no one fo turn to

Inspired by a song by "Zeeval-Meditation"
Mottanni, 2020
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Wow didn't finish but those words got me

gnethentertainment
Автор

I don't get tired watching this Mottanni Thanks papa

lightlifetv
Автор

Now you just raised the bar. Keep representing grand.

njokeraisa
Автор

Wow. This is awesome. Keep it up bro t. Powerful initiatives and messages

mbohrk
Автор

you just made me fall in love with pidgin

penboyofficial
Автор

Why does YouTube not have a love button because like is not enough for this piece? Just perfect.

pridebihangu
Автор

Ohh dear. Beautiful piece here. The world needs to hear this 🙌

angangablessing