Don't Let Me Down - Sped Up Version - Marvel (Lyrics)

preview_player
Показать описание
Song Title: Don't let me down
Artist: Marvel

Don't let me down sped up lyrics by Marvel

All these girls wanna take me away

But I swear dem no go see my face

Cause I know say na you be the one wey I wan dey see on top my bed

Even if dem turn giveaway

Omo man go still runaway

Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire ontop my head o

What am I trying to say

If you leave me na craze

I no fit concentrate

Without you in my space

Many guys for your page

Like say na giveaway

I just wan see your face

Come hypnotize me

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Don't let me down oo oo oooo o ooo Onome iyo

Daughter of Jezebel

Make you love me as I dey

I don see hell on earth

Please don't maximize my pain

No let my love for you

Make me look like a fool

Reason for existing

Na make your heart my room

So if I come your way

Make you no run away

I just wan see your face

Come hypnotize me

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Don't let me down oo oo oooo o

Onome iyo

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahh ahh

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

#marvel #dontletmedown #tiktoksong #bricelyricshub #mylyrics2023 #bricepromotionz

Marvel Don't let me down
Marvel Don't let me down audio
Marvel Don't let me down audio download
Marvel Don't let me down full song
Marvel Don't let me down full audio
Marvel Don't let me down mp3
Marvel Don't let me down mp3 audio download
Marvel Don't let me down mp4
Marvel Don't let me down official video
Marvel Don't let me down official song
Marvel Don't let me down official audio
Marvel Don't let me down spedup
Marvel Don't let me down speed up
Marvel Don't let me down lyrics
Marvel Don't let me down TikTok Song
Marvel Don't let me down TikTok challenges
Marvel Don't let me down TikTok videos
Marvel Don't let me down TikTok dance
Marvel Don't let me down TikTok Compilation
Marvel Don't let me down TikTok Mashup
Marvel Don't let me down TikTok remix
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

J'aime trop cette chanson la ça me fait trop penser à ma personne préféré 💖🥰😢

EmilieOndanga
Автор

Onome pls do not dare to let him down 9k

VibanBelinda
Автор

Suis amoureuse 😢 de la chanson j'aime ❤ beaucoup

rodeleickmonengou
Автор

M'y brother i miss you very much where are you hazael search you Come back please

JackyKabango
Автор

Est ce que vous pouvez traduire en français svp

AminataTraoré-dq
welcome to shbcf.ru