Daily bread 😂

preview_player
Показать описание

Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

This kiriku father abe brother don Big ooo WOW 🥰

igweAnthonia-yi
Автор

😂😂😂😂😂😂😂kiriku kiriku kiriku how may times I call u😂😂😂😂❤

WetuAtwabi
Автор

I no blame all this mumu boy's wey dey like friendship 😂.. make u go fetch food Nigeria mama turn am to thief food

ChimaOkafor-so
Автор

Your pikin na Davido?😂 but all these Benin pipo, how una take dey fetch food😂🤣😂

officialklyn
Автор

Kiriku, you are really a funny child. You are talented 😅😅😅

augustinaanyanwu
Автор

Buh true true him no ask ahm to go tiff nah ....
Nah fetch he tell ahm😂😂😂😂

successdavid
Автор

All i heard is… nah Tin nuu buu spoil Nigeria 🇳🇬 😅 and that’s a punch 🥊 line 😂😂😂

ent_square
Автор

Kiriku don dey grow o...look at how big ge has become

berryumeana
Автор

The boy is very very smart kiriku, kiriku na big boy now

EstherJesus-gk
Автор

I was waiting for his closing shot 'abeg shift'😂😂😂😂 I wasn't disappointed 👍👍👍

christianaadeniyi
Автор

Na fetch him tell am o, no be make him go thief am o..

Your pikin sef no come be davido 😂😂😂😂😂

AmehAmeh-qe
Автор

No problem na so hunga be for you people ooo!!!🙆🙆🙄🙄 self 😂😂🤣🤣.

NkechinyereEfoagui-bxto
Автор

Kiriku keep it up
Never take nonesense😂😂😂😂

NatashaAhordzi
Автор

This kiriku na waooo talent hum your pikin na davido

ASINAMBROSE-zmmh
Автор

I love this guy so much 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅

SamuelOpoku-bm
Автор

Abeg shift, that na the oga kpatakpata of them all😂😅😢

ivieeva
Автор

Na Tinubu spoil nigeria 😅...dat last part

MarvelousItoje
Автор

He is collecting bribe to become someone's friend🥰😊😊😂😂😂

odekunleabdullateef-lb
Автор

It's match so funny 😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

AuwaluNamadi-gg
Автор

Oh God this is so funny, too much sense 😂😂😂

stella_egbe