Ayra Starr - Rush (Lyrics) [1HOUR]

preview_player
Показать описание
Ayra Starr - Rush (Lyrics) [1HOUR]
🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!

• Ayra Star •

👉Connect with me:
Spotify:
E.N Chillin'Lyrics
Top Playlists of E.N
Playlish E.N Chillin' Love Lyrics 🎧🎧
Playlist Music Sad & Chill 🎼🎼🎼 By E.N Chillin'

(Lyrics):
[Intro]
Vibez
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[Verse 1]
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and
the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what
they wan telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us There's no dulling with us

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling—)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

***I don't own this song. If you have an issue with me posting a song or picture on this channel, please contact me via one of my social networks. I will remove it. Thank you!

Tags:

Rush
Ayra Starr Rush
Rush Ayra Starr Lyrics
Lyrics Ayra Starr Rush
Rush Lyrics Ayra Starr
But e dey rush
E dey rush well well e be much
Rush Lyrics

#ayrastarr #rush #lyrics #enchillin'
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Been addicted to this for months now ❤😅😊

Child_of_God-
Автор

South Carolina, USA We loVe ThE RuSh!❤🙏🤟🏼

GoTLegS
Автор

AMO!AMO! Que estejamos vibrantes e vibrando sempre em energias que permitam-nos viver na harmonia, paz, amor, SAÚDEEE e prosperidade que semeamos e desejamos para o mundo!🤞🏻🙏🏻🔑💐🧘🏻‍♀️😍🙌🏻👏🏻 Feliz ano novo!!!! Tudo de Vem 2024... seguirei ouvindo esse hino. Mto mto mto.❤😍

elielmasousafonteles
Автор

Desde Colombia 🇨🇴 y amo esta canción ❤️❤️🎵🎼

sandramilenagarzon
Автор

I absolutely love this much it is such a vibe I was cleaning and this came on and I was what is this and then I ended up listening to it for the past 2 hours on loop❤

michaelstrack
Автор

This is perfection! 1 hour to learn lyrics and work on my #Zumba routine.

chrisc
Автор

Her Lyrics, beats too sensitive. My greatest lyrics each day. When I am down, two of her lyrics pulls me. up. This is simply because I can translate her lyrics in the language of her music.

edisonfabolu
Автор

Suíça 🇨🇭
Esta música, levanta o meu astral. Adoro, Parabéns 🙏🙏

armindapereira
Автор

Yes I was waiting for that 60 min joint😊❤😂

SHEGOTITALL
Автор

❤❤❤❤ big hugs and kisses from Indonesia!!!

lulukeryanti
Автор

$Please Ayra Star%keep music going$New projects with great project.$Make your next lyric great also.

edisonfabolu
Автор

Who waching this Video from indian plz like 🇮🇳

sarakaipeng