Joeboy - Beginning (Official Dance Video)

preview_player
Показать описание
Dancers : @patrodancer ft @Lizzy_ms_liz
Directed by : @Abdulhaleem Mwaumba
Assistant Director : @Wamboiseth
Edited by : Patrobus

Joeboy, the Nigerian singer behind viral smash “Baby,” returns with his new single “Beginning,” produced by Killertunes. Joeboy's “Beginning” captures that space between the friend zone and romance with its succinct refrain: “I’m beginning to begin to fall in love.”
#Patrodancer #Beginning-Joeboy #DaystarUni



Lyrics



Omo walai

If them point gun to my head say make I deny you

I go tell them sey lai lai

No be lie

I fit to spend all of my money on you [oh no]

Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]

Give you loving till you say e don do [ye ye]



Special type of feeling that I feel when I’m with you

O n du n Mo mi anytime wey I dey with you

I want your heart and soul and your own body too

I can’t let you go



I’m beginning to begin to fall in love

I’m beginning to begin to fall in love

I’m beginning to begin to fall in love



This love no be ordinary thing

You suppose to be one night fling

But now I don dey catch feelings

I dey vex when i see you with another person

Oh no

I no dey concentrate no more

Make we felicitate jowo

Hold me tight and rub on my head baby o

Make I feel alright [ye ye]



Special type of feeling that I feel when I’m with you

O n du n mo mi anytime wey I dey with you

I want your heart and soul and your own body too

I can’t let you go



I’m beginning to begin to fall in love

I’m beginning to begin to fall in love

I’m beginning to begin to fall in love



Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]

As I dey call you make you answer

As I dey call you make you

I’m beginning to begin to fall in love



Ohema o as I dey call you make you answer

As I dey call you make you answer

As I dey call you make you answer



So whenever you hear this vibe

I just want you to vibe with it

‘Cause it’s a banger

Joeboy give them

Joeboy give them

Joe Joe Joeboy ‘pon deck



Writing Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel



More from Joeboy



Connect with Joeboy:



More from emPawa Africa



Keep up to date here:



#Joeboy #Beginning #Baby #emPawaAfrica

Category

People & Blogs

Music in this video

Learn more

Song

Beginning

Artist

Joeboy

Album

Beginning

Licensed to YouTube by

Vydia (on behalf of Banku Music Under Exclusive License to emPawa Africa Limited); Vydia (Music Publishing)

Buy it now on Google Play
Рекомендации по теме
Комментарии
Автор

Those are my friends 😍😍😍😍😍✨


Na I'm the assistant director, 😂😂😂😂😂😂


Good one Bruv ❣️ we getting there💖💖💖💖

sethmakai
Автор

💃💃💃💃💃💃Expect so much loveee❤❤❤❤❤🔥🔥🔥🔥🔥🔥


♬♬♬♬♬♬

patrodancer
Автор

For am the first viewer.This is so actually

G.Wangechi
Автор

Eeeiiisshh....Paaattrrooo!
Sasawa!
This is what we call goals!
Keep it up mahn..
Awesome work here!

alecky
Автор

I appreciate but I think you should improve your camera

never-mess
Автор

Keep praying, keep planning, keep pushing

stevedobie